letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de ebelebe - solidstar

Loading...

i no dey like to dey make mouth
i get mouth but i can’t shout
back then dem dey call me tout
na jeje so i can’t fight
the boy dey katapot
the boy na agunba oo
the boy the ebelebe
maka chukwu i dey celebrate everyday
i dey thank god o
the boy dey katapot oo
the boy dey ebelebe
maka chukwu i dey elevate oo
everyday pretty girls come whine for me hard o
the other day me go down with nkechi for me yard o
lot of them, dem a come from foreign to see me pon me yard o
i travel all around the world
dem know me, dem feel me for chicago
the boy dey katapot
the boy na agunba oo
the boy the ebelebe
maka chukwu i dey celebrate everyday
i dey thank god o
the boy dey katapot oo
the boy dey ebelebe
maka chukwu i dey elevate oo
he h-llo oh
when me step in the club the girl dem kolo o
halla halla jojo, jojo for the girls and the girld dem sugar
me get the money in abundance
na everyday we dey dash am
shout out to all my guys wey dey cash out
na everyday we dey chop life eh
the boy dey katapot
the boy na agunba oo
the boy the ebelebe
maka chukwu i dey celebrate everyday
i dey thank god o
the boy dey katapot oo
the boy dey ebelebe
maka chukwu i dey elevate oo
zoro
the boy dey katapot
the boy na agunba oo
the boy the ebelebe
maka chukwu i dey celebrate everyday
i dey thank god o
the boy dey katapot oo
the boy dey ebelebe
maka chukwu i dey elevate oo
the boy dey katapot
the boy the ebelebe
maka chukwu i dey celebrate o
i dey thank god o
the boy the ebelebe
maka chukwu i dey celebrate o

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...