letra de anointing - solidstar
you see me, you see me dey spend my cash
my cash
ororororo
anywhere me go dem dey clear my road
my road
mhmm na anointing
i know me i get the anointing
see, omo na anointing
don’t tell me what they say
i know me i get the anointing
ano anonono
who no go no go know
e get wetin i dey see
me i dey see
anana no
you see me dey spend my dough
e get wetin i dey see
omo me i dey see
na anointing
you know
i know me i know na anointing
na anointing
anointing (repeatedly)
omo no go there oh
hold it
im from aj city so i no dey le oh
oh no
see my head dey there oh
oh no
you won bring it down
omo ma lo be oh
obe oh
mhmm na anointing
i know me i get the anointing
see, omo na anointing
don’t tell me what they say
i know me i get the anointing
ano anonono
who no go no go know
e get wetin i dey see
me i dey see
anana no
you see me dey spend my dough
e get wetin i dey see
omo me i dey see
na anointing
you know
i know me i know na anointing
na anointing
ay na anointing
who no go no go know
i don go, i see and i know
no be play omo no be joke
you paying your bills
today you know na anointing
see my brother i say na anointing
mhmm na anointing
who no go no go know
e get wetin i dey see
me i dey see
anana no
you see me dey spend my dough
e get wetin i dey see
omo me i dey see
na anointing
anna na na no (6x)
anointing
i know say i get the anointing
if you know say you get the anointing
ay me get the anointing
and i know say you get the anointing
letras aleatórias
- gabriel drago › letra de marruecos - gabriel drago
- iann dior › letra de heaven* - iann dior
- мnшка mishka › letra de дайс (dice) - мnшка (mishka)
- go woon 고운 › letra de 너에게 다가갈 거야 (close to you) - go woon (고운)
- smoke india › letra de haq se - smoke (india)
- james kakande › letra de invisible tale - james kakande
- the hara › letra de until it happens - the hara
- the syndicate of sound › letra de witch - the syndicate of sound
- routs wayne › letra de triple - routs wayne
- crxn j › letra de ice cream shop - crxn j