letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de after you - sodmit

Loading...

-intro-
geng geng geng
msp on the mix babe
kingzy on the beat ye
i go vex onetime
otiyie bai, listen

-verse 1- (sodmit)
make i put it on a low so that e ma le getie
if i talk am once mio ni repeat e
ile ijoba ni o ema lo fens eh
na my bae ki any body malor touch e

‘cos if you touch am i swear i go vex o
if i hear one kind see my brain go spark o
onetime o pe kelo repent o
‘cos i no go wait, aje i go stab o

-bridge-
shey kin mapariwo cuz u know
eh na you me ya won follow go
i no dy take drugs o na you bе my agbo
so me i no go let u go

-chorus- (sodmit)
dem bе dey ask me say why na u?
why me go fall for u?
why me go go for u?
things wey i buy i buy for two
i dey tell dem say after u na you
with u ayomikun am cool
n0body fit undo
oya tell me something to ma mu orimi wu

-verse 2- (ayomikun)
mo ma bi ibeji
for you morenikeji mi..
i wantu say something
promise me pe oni shenk mi

shey be na love, holds us together
through any f-cking whether
to u my heart i tender
come closer for u i will bend down

your laugh, so loud
makes me proud
for me to be with you, to be with you
na something nice, so me i go hold you tight

the smile, the laugh, the jokes the cries
won’t give our love a reason to die
it’s the way you, hold your, head up high
make me sure we go dy be for life
-chorus- (ayomikun)
dem be dy ask me say why na u?
why me go fall for u?
why me go go for u?
thing wey i buy, i buy for two

i dey tell dem say after u na you
with u sodmit am cool
n0body fit undo
oya tell me that thing to ma mu orimi wu

-verse- (sodmit)
omo toh shey daadaa
omo to fine daa
to tun walepa
kiwa mo n baaka

moti di mario mio lomon
you and sodmit to di nkanna
eba mi sofun selimoh emimi o gbe mon
aje karimon mio shey mon

i don find one wey dey hold me down
wey dey show me full screen i mean hd nah
wey believe in my future, anytime i rush
wey dey tell me say sodmit o de cool down nah
ahn, n0body perfect thou
but at of the rest you carry first o
a kin ti oju olomo mesan kan make i keep the rest
but i love and i talk am pelu confidence (onetime)

-bridge-
shey kin mapariwo cuz u know
eh na you me ya won follow go
i no dy take drugs o na you be my agbo
ye, me i no go let u go

-chorus-
dem be dey ask me say why na u?
why me go fall for u?
why me go go for u?
thing wey i buy i buy for two

i dey tell dem say after u na you
with u ayomikun am cool
n0body fit undo
oya tell me that thing to ma mu orimi wu

dem be dey ask me say why na u?
why me go fall for u?
why me go go for u?
thing wey i buy i buy for two

i dey tell dem say after u na you
with u sodmit am cool
n0body fit undo
oya tell me that thing to ma mu orimi wu

(outro)
bad man…. kingzy on the beat yeee

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...