letra de detty detty - sodar
marlians
intro!
who be the new kasta
new kasta
see men star
now dem don cast her
call her the s-m-n star
e don pass
compass star
now she don join dem
oya after the semester
u no go house
u dey stick around
like whatsapp sticker
who be the new kasta
new kasta new kasta
call her the new kasta
oya show me the new kasta
new kasta new kasta
who be the new kasta
kele show me the nеw kasta
new kasta new kasta
shey u bе new kasta
oya tag a new kasta
new kasta new kasta
dem don use her
now dem don high her oya
enjoyment no fit to pass you by
girl u are bad(girl u are bad)
daddy and mommy send u to school
now u dey lack
small boy don call u
u don carry purse dey follow(follow follow)
wetin be ya own now
dem don use u and dem don cast u
call her the see men star
new kasta new kasta
shey na u be the new kasta
call her the new kasta
new kasta new kasta
now dem don cast her
oya call her the new kasta
new kasta new kasta
who be the new kasta
oya show me the new kasta
tag a new kasta
new kasta new kasta
who be the new kasta
marlians
over
letras aleatórias
- junu › letra de o nosso amor - junú
- dance of days › letra de teorias de viver - dance of days
- mc koringa › letra de envolvida - mc koringa
- rouge › letra de y como resistir - rouge
- edson e hudson › letra de a coisa tá preta - edson e hudson
- edson gomes › letra de campo de batalha - edson gomes
- quarteto ministry › letra de ...e foi por amor - quarteto ministry
- mauro moraes › letra de mandando lenha - mauro moraes
- fernando iglesias › letra de só em ti, senhor, eu confio - fernando iglesias
- depois do fim › letra de agora tudo já se foi - depois do fim