letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de faaa - slimfeez

Loading...

ara ra
oro roro
ara ra

baba mi kolefa
mama mi kole je o
egbon mi ogbudo gbo
mobere sini fa koi pe o
baba mi kolefa
mama mi kole je o
egbon mi ogbudo gbo
mobere sini fa koi pe o

oya pop the kush take the pain of yesterday away
i want to feel okay loje kin sha ma jewe
mama warn me but i no hear
papa tell me but i no care
olopa don catch me my eyes don clear o
mama warn me but i no hear
papa tell me but i no care
olopa don catch me my eyes don clear o
oga police o
abegi please o
na the one wey i dey smoke dey with me
na him be this o
abegi please o
you know say me i no dey sell
oga police o
abegi please o
na the one wey i dey smoke dey with me
na him be this o
abegi please o
oga me i no wan go cell o
bcos you no fit think wetin i dey think
if i don shack my thing you no sing wetin i dey sing
make i no lie you no fit see wetin i see
oluwa lo dewe no be say me i dey sin
i love this feeling kush is healing
you still dey ground me i don pass ceiling
i love this feeling kush is healing
no be ordinary thing na special feelings
i love this feeling kush is healing
you still dey ground but me i don pass ceiling
i love this feeling kush is healing
no be ordinary thing na special feelings

baba mi kolefa
mama mi kole je o
egbon mi ogbudo gbo
mobere sini fa koi pe o
baba mi kolefa
mama mi kole je o
egbon mi ogbudo gbo
mobere sini fa koi pe o

won sope tani mofi jo moni mo fi jo anikulapo
mofi jo fela kuti
won sope tani mojo mo sope mo jo anikulapo
arara ra ra ra o eh eh

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...