letra de no late comer - slamzino
hooter hootermania na na na na
yo know
ye ye (sound it)
pon d beat is oriel
a beat like yours o rare
eh slamzino pon d riddim now mo n bo lorie
i maan hear what dem badman
say at mi backayard
buh badchargie mi nah care
and mi flow is a bomb whenever
mi drop it you ready know it’s a nuclear
omo oba makana oh
kosi arugbo ni ghana oh
ina d game no late comer
sha ma bomb yankee like osama
omo oba makana
kosi arugbo ni ghana oh
ina d game no late comer
sha ma bomb yankee like osama
dem go show u shege
dem go show u yawa oh oh
mandema no reason am
naso d thing go na inside life
(soundit) eh
i don’t even trust what i see
cause sugar wey u see look like salt
just keep doing my thing
cuz i no say one day everything go soft
ane time for my fans and my real n-gga
anywhere una go ema rire gba
gonna make it to d top cuz ama goal getter
ahaha ahaha aha hahah
omo oba makana oh
kosi arugbo ni ghana oh
ina d game no late comer
sha ma bomb yankee like osama
omo oba makana oh
kosi arugbo ni ghana oh
ina d game no late comer
sha ma bomb yankee like osama
f-ckk
i maan hear what dem badman
say at mi backayard
buh badchargie mi nah care
and mi flow is a bomb whenever
mi drop it you ready know it’s a nuclear
omo oba makana oh
kosi arugbo ni ghana oh
ina d game no late comer
sha ma bomb yankee like osama
omo oba makana oh
kosi arugbo ni ghana oh
ina d game no late comer
sha ma bomb yankee like osama
dem go show u shege
dem go show u yawa oh oh
mandema no reason am
letras aleatórias
- juliana kehl › letra de desconhecer - juliana kehl
- loser band › letra de standing still - loser (band)
- jbj korea › letra de 오늘부터 (ride with me) - jbj (korea)
- verb t › letra de lie low - verb t
- obliquos › letra de em passos - oblíquos
- dante rs › letra de tuga - dante (rs)
- alex allyfy › letra de hookie pookie - alex allyfy
- frankmusik › letra de call your name - frankmusik
- jackie b › letra de pimpin ain't easy - jackie b.
- so loki › letra de watch the tone - so loki