
letra de no late comer - slamzino
hooter hootermania na na na na
yo know
ye ye (sound it)
pon d beat is oriel
a beat like yours o rare
eh slamzino pon d riddim now mo n bo lorie
i maan hear what dem badman
say at mi backayard
buh badchargie mi nah care
and mi flow is a bomb whenever
mi drop it you ready know it’s a nuclear
omo oba makana oh
kosi arugbo ni ghana oh
ina d game no late comer
sha ma bomb yankee like osama
omo oba makana
kosi arugbo ni ghana oh
ina d game no late comer
sha ma bomb yankee like osama
dem go show u shege
dem go show u yawa oh oh
mandema no reason am
naso d thing go na inside life
(soundit) eh
i don’t even trust what i see
cause sugar wey u see look like salt
just keep doing my thing
cuz i no say one day everything go soft
ane time for my fans and my real n-gga
anywhere una go ema rire gba
gonna make it to d top cuz ama goal getter
ahaha ahaha aha hahah
omo oba makana oh
kosi arugbo ni ghana oh
ina d game no late comer
sha ma bomb yankee like osama
omo oba makana oh
kosi arugbo ni ghana oh
ina d game no late comer
sha ma bomb yankee like osama
f-ckk
i maan hear what dem badman
say at mi backayard
buh badchargie mi nah care
and mi flow is a bomb whenever
mi drop it you ready know it’s a nuclear
omo oba makana oh
kosi arugbo ni ghana oh
ina d game no late comer
sha ma bomb yankee like osama
omo oba makana oh
kosi arugbo ni ghana oh
ina d game no late comer
sha ma bomb yankee like osama
dem go show u shege
dem go show u yawa oh oh
mandema no reason am
letras aleatórias
- letra de eat it in your face - boogie boy metal mouth
- letra de flip flops - trackboy
- letra de máximo do máximo - mãolee
- letra de andere seite - yaesyaoh
- letra de o relógio - pato fu
- letra de custer's blues - the waterboys
- letra de come un'america - gianmaria testa
- letra de bug - wussy
- letra de marathon - noetic j
- letra de creation - innersphere