letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de if i ever - skiibii

Loading...

if i ever lyrics
if i no feel am omo i go tell you
( why i no go tell you)
if i no like am omo i go tell you o
( i go i go let you know )
if i no love you i go tell you
i no dey hide my feelings o
cos my feelings don’t lieif i ever if i ever o
if i ever if i ever if i ever o
if i ever if i ever if i ever o
if i ever if i ever do you wrong o
na my bad o no vex
if i ever if i ever o
if i ever if i ever if i ever o
if i evеr if i ever if i evеr o
if i ever if i ever do you wrong o
na my fault o no vex
my baby tomatoe i’ll be your commando
if i ever do wrong make i know
if i ever do wrong make i know
everybody dem know say your matter for my neck e choke
oh baby take am slow
so baby take am slow
aiye lo ma lo je ni santorini
won ma gbe e jaiye ni torimi
won ma ke e gan ni torimi
ni torimiif i no feel am omo i go tell you
( why i no go tell you)
if i no like am omo i go tell you o
( i go i go let you know )
if i no love you i go tell you
i no dey hide my feelings o
cos my feelings don’t lie
if i ever if i ever o
if i ever if i ever if i ever o
if i ever if i ever if i ever o
if i ever if i ever do you wrong o
na my bad o no vex
if i ever if i ever o
if i ever if i ever if i ever o
if i ever if i ever if i ever o
if i ever if i ever do you wrong o
na my fault o no vexif i ever lie
make water carry me go
cos na only be my own
na only you wey i know
if i ever lie
make water carry me go
cos na only you i know
na you wey go be my own
if i ever jonz your love
if i ever gok your love
???
if i ever if i ever o
if i ever if i ever if i ever o
if i ever if i ever if i ever o
if i ever if i ever do you wrong o
na my bad o no vex
if i ever if i ever o
if i ever if i ever if i ever o
if i ever if i ever if i ever o
if i ever if i ever do you wrong o
na my fault o no vex

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...