letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de mujo - skales

Loading...

la la la
it’s okay
s to the k
if you dey feel me let me know
e nor easy to run the show
e nor easy to come from nothing
and become something and make some dough
olomo kilo fun omo re
i’m unstoppable malo be
no need to sit down dey hate on anybody
leave the people wey dey form ode
oya mujo
mujo
oya mujo
mujo
lego
everybody mujo
got my eyes on you oh
love the things you do oh
oya act a fool oh
everything brand new oh
all my clothes and shoe oh
i’m a boss like hugo
i’m badder than you oh
all the ladies and the fellows
dem dey steady feel my flow
every single place i go
na me dey always rule o
my music like ajino moto
e be like say i don win lotto
everybody want a photo
cruising around in my motto
in my motto
if you dey feel me let me know
e nor easy to run the show
e nor easy to come from nothing
and become something and make some dough
olomo kilo fun omo re
i’m unstoppable malo be
no need to sit down dey hate on anybody
leave the people wey dey form ode
oya mujo
mujo
oya mujo
mujo
eni eji eta lego
mujo
oya mujo
mujo
aaah
everywhere wey i go i dey shutdown
tell the people say na me dey runtown
na my music dey make dem dey go down
oya go down
oya go down
everybody know say i’m the man now
my music nor dey let them dey calm down
everyday number one on the countdown
oya go down
oya go down

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...