letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de gbefun onetime - skales

Loading...

lets get it lets get it
wa ta lo mo ase
baby o

advertising

orbi o
eyyy baby oo

awon nkan ta breadi
awon nkan ta poli
no time na make spirit none they wear watch

awon nkan ta breadi
awon nkan ta poli
zero time na make spirit none they wear watch
je kan mo

gbefun one time
gbefun one time
ani one time
gbefun one time
gbefun one time
ani one time
gbefun one time
gbefun one time
ani one time
gbefun one time
gbefun one time
ani one time

e get some kind of things i no fit cold o
anything i touch turns to gold o
baby boy face i no dey old o
if you see my bank account you go know say i hold o

sometimes me i wonder why they hating
on the 24/7 now they hating
hustling my way to the top
so me and all of my people wey follow come we drop

i dey sing i dey gba owo mi jeje
all the girls dem dey gbefun mi jeje
as you dey talk sh-t i give one look jeje
oya duro na wa gbefun mi jeje

oya gboju gboju gboju swa
as e no concern you eyyy
oya gboju gboju gboju
abi dem no know say won kere si number one
gbefun one time
gbefun one time
ani one time
gbefun one time
gbefun one time
ani one time

gbefun one time
gbefun one time
ani one time
gbefun one time
gbefun one time
ani one time

baby o
eyyy ogini
eeey baby o(eey)
ayaga yaga yaga

kilode bayiii
wo ni burna kilogbe gbayii
dem they wonder bi mo shey de bayii
wa ni kilagbe kila ri bayii

so fun won free my image
bere lowo linda ikeji
tanana self she they disgrace
won le downgrade ee
who dey call me baby
you no see bear bear full this face
duro na make you remind me no incase
forget the person wey stand for this place

i be the person dem no go fit to replace
i no fear person me i no dey look face
i say me i no shele tori won kere ni ibi ta wa o
(duro one time o)

gbefun one time
gbefun one time
a ni one time
gbefun one time
gbefun one time
a ni one time

gbefun one time
gbefun one time
ani one time
gbefun one time
gbefun one time
ani one time

baby o
eyyy ogini
eeey baby o(eey)
ayaga yaga yaga

awon nkan ta breadi
awon nkan mu poli
no time na make spirit none they wear watch

awon nkan ta breadi
awon nkan ta poli
zero time na make spirit none they wear watch
je kan mo

gbefun one time
gbefun one time
a ni one time
gbefun one time
gbefun one time
a ni one time

gbefun one time
gbefun one time
ani one time
gbefun one time
gbefun one time
ani one time

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...