letra de attencion - singah
[intro]
uh oh, uh oh, uh oh…
《sing》
comment tu t’ appelles bebe
i just wan know your name uhn, baby je t’aime
elo lo ma je baby?
tell me wetin i go do because i need you more
mon bebe, come hold my hand
na where you dey dey na there i go dey
you’re my chérie, choco, coco
you’re my chérie, coco, coco
lemme sing
charoo-roo, charoo-roo, charoo-roo
( baby, lemme sing )
charoo-roo, charoo-roo, charoo-roo
( woah no )
charoo-roo, charoo-roo, charoo-roo
( show dem )
charoo-roo, charoo-roo, charoo-roo
yeah, yeah
some other guys them wan touch you
but you no give them face
you no give them no attention ( no attention )
and anytime wey i dey with you
you dey give me peace of mind, you no put me under pressure
when monday no day you go dey
when yawa dey you no go run away
baby no go use me play
i give you loving every night and day
wo, wo
obi chikolobi obi, ay
ada say she go dey for me, eh
sey she go give me all the loving
she no go do me koni koni
mon bebe, come hold my hand
na where you dey dey na there i go dey
you’re my chérie, choco, coco
you’re my chérie, coco, coco, yeah
baby please
charoo-roo, charoo-roo, charoo-roo
( you know say i need you )
charoo-roo, charoo-roo, charoo-roo
( you’re my baby )
charoo-roo, charoo-roo, charoo-roo
( baby, baby )
oh, oh
charoo-roo, charoo-roo, charoo-roo
mon bebe, come hold my hand ( hold my hand )
na where you dey dey na there i go dey
you’re my chérie, choco, coco
you’re my chérie, choco, coco
you’re my chérie, choco, coco
(charoo-roo, charoo-roo, charoo-roo )
you’re my chérie, coco, coco
(charoo-roo, charoo-roo, charoo-roo )
letras aleatórias
- aya a k a panda › letra de show me love - aya a.k.a panda
- oceanhoarse › letra de one with the gun - oceanhoarse
- daquan egypt › letra de dummy - daquan egypt
- baby xo › letra de husain bolt - baby xo
- an thien vnm › letra de nước muối - an thiện (vnm)
- meryem aboulouafa › letra de ya qalbi - meryem aboulouafa
- jack jones › letra de i'm moody - jack jones
- mw4l › letra de freestyle - mw4l
- akb48 › letra de さっきまではアイスティー - sakki made wa ice tea - akb48
- animation rewind › letra de peppa.exe vs sonic.exe - animation rewind