letra de small ting - simisola
small blocking, they talk say na vex o
small date, you be asking for s-x o
small slap and dey talk say na fight
small swagger, dey talk say na pride
small kiss, you say: what are we now?
we are nothing but pencil, see now
small play, you say: baby, it’s over
and this hoes ain’t loyal
and naso small ting, dey become long ting
i’m telling you something, you never see nothing
na so small ting take dey strong
small ting take dey long
but it’s alright, yeah it’s alright, small girl, big god
na so small ting take dey strong
if dem wan talk, make dem talk
but it’s alright, girl it’s alright, small girl, big god
small ginger, won ni pe mu bee gan
small singer wey dey break e record
small question, dem talk say you jealous
tell me who be precious?
small fresh wey you fresh
small doh wey you get
small sense wey you set
see as dem dey vex
and naso small ting, dey become long ting
i’m telling you something, you never see nothing
na so small ting take dey strong
small ting take dey long
but it’s alright, yeah it’s alright, small girl, big god
na so small ting take dey strong
if dem wan talk, make dem talk
but it’s alright, girl it’s alright, small girl, big god
letras aleatórias
- breakfast santana › letra de things money cannot buy - breakfast santana
- jerome stokes › letra de call the people - jerome stokes
- vinsi vso › letra de bleu-orage - vinsi (vso)
- our hollow our home › letra de parting gift - our hollow, our home
- claudia jung › letra de sehnsucht ist ein anderes wort - claudia jung
- fabian secon › letra de run away - fabian secon
- jona de › letra de chapter one - jona (de)
- kendall david sierra › letra de mi motivo (freestyle) - kendall david sierra
- макс корж max korzh › letra de в темноте (in the darkness) - макс корж (max korzh)
- quentin40 puritano › letra de odio - quentin40 & puritano