letra de thunder fire - shatta wale
intro (shatta wale):
yeah, shatta wale
verse 1 (shatta wale):
beat boy ano dey see n0body higher than jah o
if you no like me chale fey mor no ba o
ano like man wey dey fight in woman o
keep your baby well, even if she be kayayo
because tomorrow go be another story o
story story, make i tell you story o
verse 2 (joint 77):
shatta wei de3 enfa me ho s3 w’ano gbaga o
what i know say w’ani so 3shi kakaduro
abrabo y3 hard 3nso daakye y3 beduru o
don’t make i tell you say your moda
errhnn, your moda
make i tell you say your moda food sweet
mesi dea woy3 nyinaa six feet
you know seh shatta movement be big ting
i say if eno be jah and these girls, who be me?
verse 3 (captan):
everyday dema calling cappy, cappy o
me adey sing dis song for the party, party o
okay joint, make i tell dem say ano be mumu boy
ago dey talk my mind, f-ck it make everything spoil
we no dey praise tetteh quarshie but if ebe me ago make that cocoa spoil
we taya with dis lie, lie
me ah tell poverty goodbye
kunzu kudu bani tonight
???
rock chains and versace
see our walking
hook:
thunder fire
dem dum dum dum, dem dem dum dum dum
thunder fire
dem dum dum dum, dem dem dum dum dum
thunder fire
dem dum dum dum, dem dem dum dum dum
thunder fire
dem dum dum dum, dem dem dum dum dum
verse 4:
me i want do this forever
write my story, okada to range rover
ghetto yute adey blow my ting like masa taylor
jah know, my h-rn bigger than charles taylor
why you dey wan eat my food, my broda i go torch you
god no sleep o, god no sleep o
asay god dey watch you
see ah do am again, ah do it again now you go dey talk true
see how tramol k!ll dem, i say sunyi yawa o
asay see how rohypnol k!ll dem oo, sunyi yawa o
badman k!ll ’em all (badman k!ll dem o)
hook:
thunder fire
dem dum dum dum, dem dem dum dum dum
thunder fire
dem dum dum dum, dem dem dum dum dum
thunder fire
dem dum dum dum, dem dem dum dum dum
thunder fire
dem dum dum dum
outro
shatta wale:
i swear my father kanto-na (gbor!)
captan:
okay, my name is captan and i wan introduce
joint 77:
the girls call me odehye3 runaway, but i don’t know why
my real name is 77
addi self:
yuh already know, addi di gyal dem daddy
shatta wale, joint 77, captan & addiself:
mumu 1
mumu 2
mumu 3
hook:
thunder fire
dem dum dum dum, dem dem dum dum dum
thunder fire
dem dum dum dum, dem dem dum dum dum
thunder fire
dem dum dum dum, dem dem dum dum dum
thunder fire
dem dum dum dum
thunder fire
dem dum dum dum, dem dem dum dum dum
thunder fire
dem dum dum dum, dem dem dum dum dum
thunder fire
dem dum dum dum, dem dem dum dum dum
thunder fire
dem dum dum dum, dem dem dum dum dum
letras aleatórias
- unreved › letra de pain? - unreved
- fever joy › letra de shots - fever joy
- bulmboy › letra de drøm - bulmboy$
- michael w smith › letra de christmas day (feat. mandisa) - michael w. smith
- fiji george veikoso › letra de warriors prayer - fiji (george veikoso)
- 2kthagoon › letra de enemies - 2kthagoon
- ito kanako › letra de sotsugyou shousho - itō kanako
- t flex › letra de lights - t-flex
- stevie dub › letra de 10 - stevie dub
- el payo malo › letra de una ventana al mundo - el payo malo