letra de trumpet - seyi vibez
(me, i no fit wait ′till jesus come)
(but, i go vibe till thy kingdom come)
(na from my heart i dey sing this song)
(my name is vibez, you can sing along)
(uh-uh, uh)
i go vibe till thy kingdom come
eje, kilon soh? won ni “mon bo”
jamming my song for every t-junction (jamming my song for every t-junction)
tinba de london, mio ni coward, god
i go buy you anything t’owo ba de
owo de ti de, mother, what should i say?
show me your love, no dey show ogbanje
i don feel highray, kini ma shey?
one man tell me say, “kin ma ke”
better days, i no follow you race
when you come to my place, reciprocate
girl, i dey for crazy place, be on the face
i′m that same boy dem underrate
now, check the force, i don come back again
my kind song na for under age
even people wey old dey sh’alaye
i came, i saw and i conquer, yeah
eni mo way ah, lo mo way
ten ten, double counter, ayy
corner boys, jay z lamba, ayy
blow me trumpet, paran, ayy
pan-pan paran, paran re
many many lamba, ayy
l’owo sinu chapter a
blow me trumpet, paran, ayy
pan-pan paran, paran re
many many lamba, ayy
l′owo sinu chapter a
i′m on duty, energy boosting
never loosing, i’m still chasing
ever happy, ever blazing
romeo, julie, shama ju′di
ki land cruising, rolls cruising
money cooling
hey bandit, no intruding
ko gbe fun mi, emi r’owo, emi r′ola
daramola, ‘dunni, see as you dey do me
on a hundred, i′m mogaji
burundi, oshosondi
chiebere, kilo ko yi? kilo gbe yi?
k’oma si nkan t’ofe shee, t′oma dun mi
i know you′re not my paddie
lagbaja, show me your 30, fendi
morikaz, morikaz
mio ni r’ogun asaasi
don baba, don jazzy
even if dem gather, they no fit jazz me, mm-mm
i′m that same boy dem underrate
now, check the force, i don come back again
my kind song na for under age
even people wey old dey sh’alaye
i came, i saw and i conquer, yeah
eni mo way ah, lo mo way
ten ten, double counter, ayy
corner boys, jay z lamba, ayy
blow me trumpet, paran, ayy
pan-pan paran, paran re
many many lamba, ayy
l′owo sinu chapter a
blow me trumpet, paran, ayy
pan-pan paran, paran re
many many lamba, ayy
l’owo sinu chapter a
(sinu chapter a)
(blow me trumpet, paran, ayy)
(pan-pan paran, paran re)
(many many lamba, ayy)
(l′owo sinu chapter a)
letras aleatórias
- jeune kash › letra de amputeren - jeune kash
- scene of action › letra de the new era - scene of action
- kaos one › letra de pandemia - kaos one
- jigaboo › letra de segue a sua rota - jigaboo
- greeen › letra de reise - greeen
- grim reeps › letra de minions - grim reeps
- josh woodward › letra de california lullabye - josh woodward
- kehlani › letra de morning glory - kehlani
- xlr connexion › letra de connexion 02 - xlr connexion
- modern rock cleanup › letra de clean-up: the devil wears prada - modern rock cleanup