letra de gangsta - seyi vibez
[intro]
(run, run)
(queisamonsta y’all)
[verse 1]
never met a girl like you for my life
say, i no fit lie, i dey trip for your body
make dem dey try, dem no fit off our light
the way you dey do, make me ki′gbe o wa’le
so, i give her the gangsta style
when she no fit tell me “bye-bye”, ay
girl, i no fit lie, yeah
melanin, so fine, yeah-eh
[chorus]
monalisa, ah
sweet pass yamarita, ah
girl, you make me shiver, ah
k′alo j’amala sh-tta, ah
international or local, ah?
j’aye lavida loca, ah
girl i be your soldier, ah
taye taiwo, your defender, oh-ooh-whoa
[verse 2]
bawo n mo shey shee, i don fall in love
ghetto boy like me don dey fall in love
love of my life, afi wo nikan
i swear to god, wetin you give me chop?
like popo, kofe je kin lo
k′oto jade, baby, je kin mo
anything you want, i go give you more
and, anyhow e be, baby, je kin gbo
[chorus]
monalisa, ah
sweet pass yamarita, ah
girl, you make me shiver, ah
k′alo j’amala sh-tta, ah
international or local, ah?
j’aye lavida loca, ah
girl i be your soldier, ah
taye taiwo, your defender, oh-ooh-whoa
(vibe boy)
[outro]
monalisa, ah
girl, you make me shiver, ah (ah)
international or local?
j′aye lavida loca, ah
girl i be your soldier, ah
taye taiwo, your defender, oh-ooh-whoa
letras aleatórias
- tinderfield › letra de lucky stars - tinderfield
- purp goth › letra de breakups and breakdowns - purp goth
- dj buhh › letra de zwiiidy - dj buhh
- joe nat › letra de raincheck - joe nat
- blink 182 › letra de run away - blink-182
- django s › letra de baum - django s.
- j soul › letra de time is of the essence - j-soul
- benny the butcher › letra de rick - benny the butcher
- karl william › letra de blind igen - karl william
- boosie badazz › letra de empire 2 - boosie badazz