letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de tuale - seyi shay feat. ycee, zlatan & small doctor

Loading...

(ain’t n0body badder than)
(it’s your boy ycee)

shoutout for my people wey sabi
shoutout to the people wey dey hustle in the street
shoutout to the person wey dey make my song dey hit oh
shoutout to that mama wey dey hustle in the street (gbes)
shoutout to the people wey sabi
shoutout to the brother wey dey hustle in the street
shoutout to the chairman wey dey make my song dey hit
oh, i tuale for you
one tuale for you
oya da dem say me i no go try to hustle make i work
dem say me i no go fit to make am see me now

oya, wetin dey do you ooo
oya pekele pekele
arugbo je gbe se
talo ma ba sanwo mi o mo (mi o mo ooo)
why-why you dey chook your mouth for my own hustle oh
why you dey put your reggae for my own blues oh
tokini tokini, ton-ton rigi agbala je fu
paburakata furo nini wo lala milolo egba
that’s the voice of the streets
that’s the voice of the streets

oya na, tuale for my people wey sabi
tuale for the person wey dey make my song dey hit
tuale for the baba wey dey hustle in the street
tuale for the iya wey dey hustle hard, na-na-na-na-na-na-na
tuale for my people one time more
gbosa for my people two time more
shout hallelujah one time more
shout hallelujah one time more

ain’t n0body badder than
shoutout goes to daddy ati mummy
three gbosa shoutout to wayne ati everybody
shoutout to awon temi ni gboro won shi ma gbo mi
and no be by my power
baba god iwo lo shomi, shomi
shoutout to the fans showing love
you give me life you know?
shoutout to the haters wey dey diss, wey dey doubt the flow
went from overlook to overbook, you know how long it took
i write the verse, i murder hook
you bring the beef you sabi cook
shoutout to the girls tryna wife the man
shoutout to the hot producers wey ignite the jam
baba god on top, na you wey certify the plan
shoutout to the man with guapp bigger than that rubber band

shout-out to the bloggers wey dey try to bring me down
make una stop am, ema dan where i dey e no dey frown
started from the bottom omo ikorodu i stan
ti ba make eh shoma bami ya photo, je kin gboran
na me know wetin i see, before everything start to dey rosy
olofo ni everybody lori instagram
you are too nosy
if you no get money, na problem
if you no get money, serious problem oo

shoutout to god
shoutout to iya teacher
shoutout to the street, awon lo n ko mije bi pizza (aiin)
awon lo n ro orin mi
awon lo n gbo orin mi
toba ti ra orin mi won tun ma jijo si orin mi (opor)
n0body die, i say n0body scatter
enemies go fry dem go gbes bi ti jaga
hain-hain call me small doctor
agbewe je oganla
alaafin omo better, omo ton so, omo iya teacher
aiin

tokini-tokini, ton-ton rigi agbala je fu
paburakata furo nini wo lala milolo egba
that’s the voice of the streets
aaiin, that’s the voice of the streets

oya na, tuale for my people wey sabi
tuale for the person wey dey make my song dey hit
tuale for the baba wey dey hustle in the street
tuale for the iya wey dey hustle hard, na-na-na-na-na-na-na
tuale for my people one time more
gbosa for my people two time more
shout hallelujah one time more
shout hallelujah one time more
one time more ooh ah
na-na-na-na-na-na, na-na-na-na-na
tuale, tuale, tuale
(it’s stg)

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...