letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de merry men - sexy steel

Loading...

ni’lu ghetto t’awa yi o
olowo lawa mo
hmmm
ibi ti’on gbegba
ko ma kan’ye
ka wa sha ti gba tia

collect from the rich give it to the poor
24/7 na dem dey ball

dem bi merry men, king of the ghetto
no matter wetin come their way, dem still rep the ghetto
dem dey show me love
make me smile again o
girls dey happy when they see dem face o

merry men, king of the ghetto
catch me if you can o
catch me if you can

won chache dede
wanp’wo dede
so talika di olowo pombele

won chache dede
wanp’wo dede
so talika di olowo pombele

living a fast life
dem bi business men o
from abuja, dem take over your town

merry men, king of the ghetto
no matter wetin come their way, dem still rep the ghetto
dem dey show me love
make me smile again o
girls dey happy when they see their face o

merry men, king of the ghetto
catch me if you can o
catch me if you can o

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...