letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de miracle girl - sele bobo

Loading...

baby iya ya ya nya
you be
miracle sisi
i dey feel you die die die die die
i be
your miracle bobo
um
you’re miracle girl
ummmmmmm
you are miracle girl
olololololo nloo
my miracle sisi eh
juo ma pel selebobo
on the beat
i be dey think about you
for real
no be today
i no fit leave without you
tomorrow today aii
you are my miracle baby
oh you don stay off today eh
papa don show me the way
if people dey ask me
me i go say
ewu
nwanyi oma
everytime i think about te things you dey do
for me sisi
ejim gi aka
forever and ever na me and you
biko arapukwalam aka
that means we are destined to be together
you are my water turned to mmanya
ina egbum ka mmanya
baby iya ya ya nya
you be
miracle sisi
i dey feel you die die die die die
and i be
your miracle bobo
baby iya ya ya ya
you be
my miracle sisi
i dey feel you die die die die die
you dey make me scream and shout
baby iya ya ya ya nya
come close come close
iya ya ya ya nya
come close come close
supernaturally
i am with you actually
ibu chinyelumoo
you dey do me like you want to dey go on high
am on fire
baby cool it cool it
cos i no go tire
igbuolamee
and i sure sey i no wan rise again
(nwanyi oma)
everytime i think of the things you do
(mummy sisi ejim gi aka)
for better for worse i go be with you
so biko arapukwalam aka
sisi afurum gi na anya
(you are my water turn to mmanya)
you are my miracle miracle girl
baby iya ya ya nya
you be
miracle sisi
i dey feel you die die die die die
and i be
your miracle bobo
baby iya ya ya ya
you be
my miracle sisi
i dey feel you die die die die die
you dey make me scream and shout
iya ya ya ya nya
come close come close
iya ya ya ya nya
come close come close
i no fit explain how i’m feeling
see
i no fit explain how i’m breathing
chai
it’s like you took my breath away
but i believe it’s good for my body
body eyi yeh
baby iya ya ya nya
you be
miracle sisi
i dey feel you die die die die die
and i be
your miracle bobo
baby iya ya ya ya
you be
my miracle sisi
i dey feel you die die die die die
you dey make me scream and shout
iya ya ya ya nya
come close come close
iya ya ya ya nya
come close come close
na you be miracle girl
forever i will be your girl
you dey do me jigiriji
omo na tikoriko tikoriko
e dey feel like nigeria american wonder
come close come close
come close come close
bia nso
bia nso
play me guitar oh
for my miracle girl
na na na na na

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...