letra de somebody's girl - sean dennis
onome fine like her mama
she dey talk like her mama
carry the back like her mama 2x
she fine pass tina turner
fire burn she be burner
her body hot like summer 2x
21 – 22 , last year she be 24
carry my heart go to singapore 2x
chorus’
somebody’s girl 2x
i dey craze.. for somebody’s girl 2x
i want buy motor – for somebody’s 2x
i dey craze.. for somebody’s girl 2x
ogbeni tell me why
she no dey want another guy
she no dey want another man
but she’s in love with a brother man 2x
no be my fault say i sabi
she needs a guy wey dey sabi
she been dey ask for my addy 2x
phase 1, phase 2
from ikeja now to phase 2
from stage 1 now to stage 2 – walai
chorus
i want buy motor –
for somebody’s girl 2x
i dey craze
for somebody’s girl 2x
i want buy motor
for somebody’s girl 2x
i dey craze
for somebody’s girl 2x
ogbeni tell me why
letras aleatórias
- lata mangeshkar › letra de hawa mein udta jaye - lata mangeshkar
- matt b › letra de ain't too proud - matt b
- miroslav chrobak › letra de herr, vergib - miroslav chrobak
- jawad mecka › letra de someplace far beyond - jawad mecka
- champz › letra de desire - champz
- sryan › letra de why weren't you there ii - sryan
- julia sheer › letra de i want crazy - julia sheer
- los angeles azules › letra de por tu amor - los ángeles azules
- justin abisror › letra de breakfast now! - justin abisror
- cayucas › letra de cayucos - cayucas