letra de why - sas int
me too i go collect gle nau
walai my fans i no just get money ni
when the money come i go collect gle
internal internal
tell me why
why good people dey die?
give me the reason why brothers dey fight
for your mind you go think say you no dey try (you dey try walai)
i say no be lie
keep your guard up
don′t loose guard
try maintain your lane no dey fight
poor man pikin go think say hustle tight
mio le gbagbe
mio le gbagbe seh
pushing my p no relent
ibi timade madebe
i no go stop even make i be the best
so no go dey check
if i pull up in two doors and the benz
if you no get money dem no go help
wise up make you use your sense
dem say man dey do man
why man dey do man?
kan gbewa trabaye
dey been giving excuse
dem say life no smooth
oga shhhh
aiye, for the top i’m on my way
lonely and depressed tho i′m not omah lay
how i get my money iyen kokan aye
so mio le shalaye
mio le gbagbe
mio le gbagbe seh
pushing my p no relent
ibi timade madebe
i no go stop even make i be the best
so no go dey check
if i pull up in two door and the benz
if you no get money dem no go help
wise up make you use your sense
letras aleatórias
- tau › letra de do zobaczenia - tau
- kane roberts › letra de above and beyond - kane roberts
- sam simpson › letra de dazed and confused (in the field) - sam simpson
- pete rock c l smooth › letra de go with the flow (alternate mix) - pete rock & c.l. smooth
- c boogy and 216 sin › letra de elohim - c-boogy and 216 sin
- sora amamiya › letra de fluegel - sora amamiya
- moneoa › letra de mama - moneoa
- dreadnarco › letra de dread twice - dreadnarco
- sammy the fish › letra de ghost in the hallway - sammy the fish
- jesus and his judgemental father › letra de sleigh ride - jesus and his judgemental father