letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de money matter - sarzo

Loading...

yeah yeah
o na na yeah
badmansarzo yeah
say mic time o yeah
ooh yea ooh yeea

e don tey wey i dey hustle dey hustle dey hustle dey
just to make money make money
make money eh i swear it’s not funny
e don tey when i dey hustle dey hustle dey hustle dey
just to make money make money
make money eh i swear it’s not funny

if e no be money matter
abeg don’t call my phone
if e no be money matter
abeg leave me alone
if e no be money matter
abeg don’t call my phone
if e no be money matter
abeg leave me alone

i’m in my zone man don’t tell me what i know emi o normal
eyes don red steady on the road for the raba
steady on the road for the raba yeah yeah yeah
because an idle man is a devil workshop
mama dey house and she gat to chop
i got a dream steady chasing non stop
keep pushing till you get the figures
e don tey wey i dey hustle dey hustle dey hustle dey
just to make money make money
make money eh i swear it’s not funny
e don tey when i dey hustle dey hustle dey hustle dey
just to make money make money
make money eh i swear it’s not funny

if e no be money matter
abeg don’t call my phone
if e no be money matter
abeg leave me alone
if e no be money matter
abeg don’t call my phone
if e no be money matter
abeg leave me alone

because money no dey find person go house
na you go find money
my n-gga te pa mo ishe re
ko te pa mo ishe re

because an idle man is a devil workshop
mama dey house and she gats to chop
i got a dream steady chasing non stop
keep pushing till you get the figures
e don tey when i dey hustle dey hustle dey hustle dey
just to make money make money
make money eh i swear it’s not funny
e don tey when i dey hustle dey hustle dey hustle dey
just to make money make money
make money eh i swear it’s not funny

if e no be money matter
abeg don’t call my phone
if e no be money matter
abeg leave me alone
if e no be money matter
yeah yeah you gats to work for it oh oh
yeah yeah yeah you gats to grind for it yeah

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...