letra de no way - sanasi
no way
verse }
i’m not like other girls you see online
i worth more than you can ever imagine
anytime your text pops on my chats
all i see is red flag
yeah yeah yeah
when ever my phone bips bips
i won’t bother no chills chills
n0body gat me stressing like you do
n0body gat me stressing like you
when ever my phone bips bips
i won’t bother no chills chills
n0body gat me stressing like you do
n0body gat me stressing like you
hook }
no way
no way oh
no be me you go use dey whine o
no way
no way oh
no be me you get olosho vibes from
no way
no way oh
me na better girl i be no lies ooo
no way way oo
no way
no way oh
no be me you go use dey whine o
no way
no way oh
no be me you get olosho vibes from
no way
no way oh
me na better girl i be no lies ooo
no way way oo
verse}
no way we fit pull through together
me and you and separate matter
no way we fit to vibe together
save your love for the fittest i no mind
oh boy you gat me poundering
daily you gat me screaming
i can’t pull up with you
i no fit change you no try change me
when ever my phone bips bips
i won’t bother no chills chills
n0body gat me stressing like you do
n0body gat me stressing like you
hook}
no way
no way oh
no be me you go use dey whine o
no way
no way oh
no be me you get olosho vibes from
no way
no way oh
me na better girl i be no lies ooo
no way way oo
no way
no way oh
no be me you go use dey whine o
no way
no way oh
no be me you get olosho vibes from
no way
no way oh
me na better girl i be no lies ooo
no way way oo
letras aleatórias
- zion foster › letra de been through - zion foster
- aikk › letra de beirut - aikk
- ambynt › letra de daisouwin。・゚゚ - ambynt
- paranoid dj › letra de the ringleader (fizzarolli's show) - paranoid dj
- the hanged man › letra de the weaver - the hanged man
- ex 33 догарь dogar › letra de бездельник (loafer) - ex-33, догарь (dogar')
- chewiecatt › letra de devilish deal - chewiecatt
- scp s4s › letra de cadillac coupe de ville 1975 year (car song) - scp-s4s
- joey vantes › letra de ovo sweater - joey vantes
- charming liars › letra de outta my head - charming liars