letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de give thanks (feat. victor ad) - samklef

Loading...

is victor ad nah nah nah ee
pray for grace my g
give thanks to the most high eer

oluwa bless my way
badman wan’t see me down
they wanna block my way
i sing i sing i pray, oluwa jah my life,
badman wan off my life, they no fit quench my light

omo this one na reality
this life we dey leave nah vanity
badman wan cause calamity
me i go ball till eternity
every reason get freezing
every man get season
baba god bless our season eh…
you got to keep believing.
thank god say man no be god
so many things for bad ee
baba god na your hands i dey
make you no stop your blessings eeh
thank god say man no be god
so many things for bad eee
badman no fi stop my way
they no fit stop my way eeeh

give thanks to the most high eer
oluwa bless my way
badman want see me down
they wanna block my way
i sing i sing i pray, oluwa jah my life,
badman wan off my life, they no fit quench my light

so happy days
so i call my friends
i call my families
i call all my paddy dem
even the ones wey no wish me well say
i call all of dem and we still dey jolly yeah
and two wrongs cannot make right
if i offend you brother let make it right
why you wan use your water dey quench my lighter
nothing nothing no go quench your light

so i say baba why?
if you leave i no fit go
if you leave i no fit go
i swear say baba why?
if you leave i no fit go
if you leave i no fit go

give thanks to the most high eer
oluwa bless my way
badman wan see me down
they wanna block my way
i sing i sing i pray, oluwa jah my life,
badman wan off my life, they no fit quench my light

give thanks to the most high eer
oluwa bless my way
badman wan see me down
they wanna block my way
i sing i sing i pray, oluwa jah my life,
badman wan off my life, they no fit quench my light

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...