letra de things i know - runtown
[intro]
baby do that
[verse 1]
steady trying, dem are trying to k!ll my vibe
i no getti time for no f-cking parasite
i just want liquor and a likkle bit of ice
money and my peace i never compromise
me know say talk is cheaper
when you see me them attention seeker
xxl the girls dem ah ginger
my baby you for signal me make i know
baby you for ginger me make i know
feel it coming close
ehn, i can feel it coming closer ehn
[chorus]
e be like gongo aso
i stand on what i know
come make i tell you the things i know
faaji na turn by turn
my baby fine, fine, fine
give you my time, time, time
oya listen the things i know
faaji na turn by turn
[bridge]
baby do that
it’s the way she move body oo
na the way she ju ibadi
baby do that
it’s the way she move body oo
baby softly move body
[verse 2]
see the way i’m feeling right now is a vibe say no money can buy
it should have been a crime way she whine fit to k!ll mankind
hmm, hmm
why you do that, tell me why she do that?
you should see the way she dey do the rumba
you should see the way her body dey maneuver
wetin she give me chop i don’t know
know say i pull up when she wants ooh oh oh
[chorus]
e be like gongo aso
i stand on what i know
come make i tell you the thing i know
faaji na turn by turn
my baby fine, fine, fine
give you my time, time, time
oya listen the things i know
faaji na turn by turn
e be like gongo aso
i stand on what i know
come make i tell you the thing i know
faaji na turn by turn
my baby fine, fine, fine
give you my time, time, time
oya listen the things i know
faaji na turn by turn
[outro]
it’s the way she move body oo
na the way she ju ibadi
it’s the way she move body oo
baby softly move body
baby do that
letras aleatórias
- redbud › letra de fantasy girl - redbud
- cat clyde feat jeremie albino › letra de been worryin' - cat clyde feat. jeremie albino
- suspect canada › letra de heat - suspect (canada)
- neset ertas › letra de vefasız leyla (vefasız leyla'ya ben yana yana) - neşet ertaş
- nexeri i la › letra de i got it from my ex - nexeri & i-la
- stann smith mf doom › letra de dire times - stann smith, mf doom
- coco kiss › letra de liar - coco kiss
- deathsurf › letra de любовь и скейтеры (love and skaters) - deathsurf
- kaan malkoc › letra de kaybedemem - kaan malkoç
- кисло сладкий bonah › letra de untitled track - кисло-сладкий & bonah