letra de mic check - runtown
mic check one two
(mic check one two)
dem go lose control
wetin man want do
(wetin man want do)
got my eyes on you
(got my eyes on you)
i don’t know about you
i’m feeling so good
i’m feeling so good
i’m feeling so
o good
wambi omoge wambi
you do me things i no fit control
wabi kilode wambi
i no fit tire to dey find you
you my medicine eh
you do me many things eh
and when e enter you
inside you inside you
when you twist and turn and bend your body
i high pass ten thousand fit
high like the thing cannabis
so mi give dem vibe
we make dem dey shiver
anytime we drop we no dey miss am
anything we drop is legit ahh
mic check one two
(mic check one two)
dem go lose control
wetin man want do
(wetin man want do)
got my eyes on you
(got my eyes on you)
i don’t know about you
i’m feeling so good
i’m feeling so good
i’m feeling so
o good
lundi, mardi, mercredi
i’m on the phone on a romantic call call call
any other thing’s not my business
lundi, mardi, mercredi
i’m on the phone on a romantic call
any other thing’s not my business
and e do me like voodoo
like oou ouu
when you twist and turn and bend your body
i high pass ten thousand fit
high like the thing cannabis
so mi give dem vibe
we make dem dey shiver
anytime we drop we no dey miss am
anything we drop is legit
mic check one two
(mic check one two)
dem go lose control
wetin man want do
(wetin man want do)
got my eyes on you
(got my eyes on you)
i don’t know about you
i’m feeling so good
i’m feeling so good
i’m feeling so
o good
letras aleatórias
- avya grace › letra de don't you dare - avya grace
- swiperboy › letra de charleston bop - swiperboy
- adn › letra de azi noapte - adn
- la tigresa del norte › letra de daniela uh nana pt.16 - la tigresa del norte
- tayto › letra de here we go - tayto
- dorothee › letra de mon plus beau cadeau - dorothée
- pasha beats › letra de slowly - pasha beats
- two ker › letra de tempo - two ker
- mannix › letra de bad person - mannix
- mc catriz › letra de tu é lei - mc catriz