letra de kini issue - runtown
lord know say me i k!ll dem with the vibe
never ever let a hater k!ll my vibe
might let bygones be bygones
or i might just buss my gun
say me no want no negativity in life
cyaan never let n0body take my wife
might let bygones be bygones
or i might just buss my gun
chorus
she be messing with my head
got me singing songs on the radio
(singing songs on the radio )
why anytime i dey with you i can’t focus
why all of a sudden me i can’t go
kini issue
kini issue
shey na money issuе
abi na just issue
when i’m done with you
you go know, whеn i’m done
say nothing wey man no fit do
say nothing wey man no fit do
verse 2
me, you and hennesy na chemistry
only you fit match up my energy
– saxophone –
if i tell you dance ,dance
if i tell you wait ,wait
money for your waist
fire waist, eh
if i tell you craze, craze
if i tell you move, move
oh no, see i’m just tryna say
chorus
she be messing with my head
got me singing songs on the radio
(singing songs on the radio )
why anytime i dey with you i can’t focus
why all of a sudden me i can’t go
kini issue
kini issue
shey na money issue
abi na just issue
when i’m done with you
you go know ,when i’m done
say nothing wey man no fit do
say nothing wey man no fit do
lord know say me i k!ll dem with the vibe
never ever let a hater k!ll my vibe
might let bygones be bygones
or i might just buss my gun
say me no want no negativity in life
cyaan never let n0body take my wife
might let bygones be bygones
or i might just buss my gun
letras aleatórias
- chrenz › letra de fruitcake - chrenz
- pilori › letra de poursuite du vent - pilori
- letepathys › letra de love song - letepathys
- horn › letra de vom tribock hohl geschossen - horn
- washed out › letra de game of chance - washed out
- voz propia › letra de no puedo irme - voz propia
- carlos rivera › letra de vuelves (si fuera mía) - carlos rivera
- countless skies › letra de summit - countless skies
- soda stereo › letra de cuando pase el temblor (dance mix) - soda stereo
- motelblvck › letra de я создал (i created) - motelblvck