letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de rock da spot - ruggedman

Loading...

na we dey rock the spot
na we dey make the party jump non-stop
owoloke, komole
toba lowo oti odale (2x)
ileyi malowo kpa
you won try am
ajasa ati rugged man
omo we be the magic guys
imagine that guys with the master plan
ehn, fole won oba
fibolo fegbe gba
otisiwoju
omajasi
ko possible
kado gbagi
illuminati
ehn, mabinu toba too strict wa
omo na so we dey talki
no gawking
every weekend like this omo
ehn we be clubbing
fole ebalo on the down low
ehn increase volume iye jor
awon bawon
after enough hustles
then enough bottles
ejе gbo ma bubble
na we dey rock thе spot
na we dey make the party jump non-stop
owoloke, komole
toba lowo oti odale (2x)
you know how i do when i come through
bringing another party track for the freak in you
so you can show me how you can
get down and bring fire like —-
i know i sway
but i no dey play when it comes to a party track
with the lord of ajasa on my back
we go rock the spot
we go make it hot
so hot that your girls panties will drop
im the one and only gbaraje master
when im coming through faster
the whole party go scatter cus
you say, yes oh
you say, yes oh
you say, okay
n0body ever thought
n0body ever knew
that i could drop so many hits the way i do
but i keep doing it
i go still dey drop am
and we ready slap you
if you won spoil am
na we dey rock the spot
na we dey make the party jump non-stop
owoloke, komole
toba lowo oti odale (2x)
na we dey make am dey shele
no problem efaragbale
atutu sha, atutu da le
gbo gbo aye lo
gbo gbo ijo lese
go go never dey look dark
hotsco cus we dey think twice
na so omo we mean now
our name is everywhere no be so
ajasa, toba olon kolokokie
atigbede atijule wonma brokie
like ice we entice at first sight
no joking we’s never broken
rugged records on the dance floor once more
so you gots to get down
gots to feel the sound
as we make it pound through the nation
and if it dey vex you
go station cus
na we dey rock the spot
na we dey make the party jump non-stop
owoloke, komole
toba lowo oti odale (2x)
na we dey rock the spot
na we dey make the party jump non-stop
owoloke, komole
toba lowo oti odale (2x)

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...