letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de oh oh - ruggedman

Loading...

even if your name na tv
you still no fit show me
terrorist and fine chicks self
no fit blow me
i fit hard like stone
or soft like mouka foam
i get more yans, than all mobile phones get ringtones
i dey enter booth, to make correction
—-
im done giving out the wrong impressions
about musicians
about rappers in particular
real ones smart
only say mumu ones plenty pass
make una open eyes to see
ears to listen
to the words they speak
what information are they giving
to the adults and kids
that watch and listen
make mе minister for music
i go lock them all for prison
uh hun
oh oh oh
they go likе
oh oh oh oh oh oh
they go like
oh oh oh (2x)
na jeje i dey on my own
when operation sweep stop to creep
now the rrs
i wonder wetin dem go call am next
i no go hesitate
if na to meditate
or levitate fakers
and spread them over
forty or fifty acres
i get more game than lakers
more face than facers
i gather more feet than shoemakers
still dey owe all the aces
some say
why you no use kanu pillars or highlanders
would you prefer navigator or path finder
i plan to paint my head red
grow dreads
—-
i eat fakers like ewa goin and bread
so all you lyrical misfits beware
mind how you stare
no be all of una go make am through this year
why now
cus i don boss like kasala
with more kata kata and wahala
wey go worse pass abacha saga
shege
i don tey like reggae
but na underground
now na the time to feel my flow like thunder sound
oh oh oh
they go like
oh oh oh oh oh oh
they go like
oh oh oh (2x)
i won kidnap darigo
camp am for four days straight
for strange places
go play games and make faces
take am in more ways than one
when im done i go leave am
and she no go run
she go come out with bow legs
and its obvious why
its something most guys have thought of
been unable to try
i no lie, lie lie
cus when it comes to
i be bad guy
fine girl you wan try
i get sk!lls but that na on the contrary
so much that even harly go on marry in the cemetery
again on the contrary, im more than ordinary
im like confined alone, solitary
one man army, fakers can’t harm me
mati eloro, mato erukpe shani
shine eye before you go abuse —
cus i will lyrically lock you up
with no bail, no bail
oh oh oh
they go like
oh oh oh oh oh oh
they go like
oh oh oh (2x)
oh oh oh oh oh (continuously)

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...