letra de call heaven - rudeboy
Loading...
make somebody please call heaven.
make i tell my mama say,
e don happen
eh eh.
oh papa, na that levels
eh ya.
wey i promise you say,
e no go happen
if to say una dey
for everything wey dey happen today
e for be say,
we no go misbehave
all man go dey concentrate
where ever you are
we no be who we are
cos if to say una dey
for everything wey dey happen today
e for be say
una go intervene
cos right now everything na pain
see your children dey misbehave
see the fans all of them dey shake
letras aleatórias
- cheque › letra de pray - cheque
- 奕超 yi chao › letra de 梅花梅花幾月開 (waiting for bloom) - 奕超 (yi chao)
- expeditions › letra de champagne breakfast - expeditions
- raisain_ › letra de familiesgay - raisain_
- lio rush › letra de weekend - lio rush
- hilla › letra de immer noch ich - hilla
- william sunshine › letra de wet summer (humility vs. humidity) - william sunshine
- wvlfsn › letra de wasn't a waste - wvlfsn
- rebolledo › letra de la pena - rebolledo
- dethtech › letra de wasting my time - dethtech