letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de something must kill a man - rudeboy (paul okoye)

Loading...

may day may day 1-2 (something must k!ll a man oh ) man down
call the fire department

fine girl with a sweet curve, me saw her dancing inna tik tok
she was stripper only for the big shot
big shot big shot the big boys
she pull up in a bar for the shot, me offer her a cup she took it in a rush
as the music was playing non stop, she push me down she climb me on top

wetin i see wetin i see na only god fit make this thing stop ye eh
i can’t believe i can’t believe na only me she wan k!ll on top

na something must k!ll a man oh (oh oh)
e go bad oh say na woman oh why oh why oh why eh
na something must k!ll a man oh (oh oh)
e go bad oh say na woman oh why oh why oh why eh

she just dey mess up me brain (ehen) now she agwan put me insane
na me dey feel the pain so ring the alarm
ding ding ding ding duh oi, free me let me go oi (aii)
cos fire fit dey burn the place wey me no know oi
you are a specialist when it comes to toys
you gimme no choice
man down
na wetin i go find there won’t be no next time x 2
that’s why me say

wetin i see wetin i see na only god fit make this thing stop ye eh
i can’t believe i can’t believe na only me she wan k!ll on top

na something must k!ll a man oh (oh oh)
e go bad oh say na woman oh why oh why oh why eh
na something must k!ll a man oh (oh oh)
e go bad oh say na woman oh why oh why oh why eh

special request from the men dem
say a little prayer to protect them
cos no be them brain dey control them na the other leg dey remote them

wetin i see wetin i see na only god fit make this thing stop ye eh
i can’t believe i can’t believe na only me she wan k!ll on top

na something must k!ll a man oh (oh oh)
e go bad oh say na woman oh why oh why oh why eh
na something must k!ll a man oh (oh oh)
e go bad oh say na woman oh why oh why oh why eh

aii! may day may day 1-2. man down
another victim down pon this place
get me the fire department
yeah eh, its a special request from the men dem. you already know
run things rudeboy!

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...