letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de broke land - rudeboy (paul okoye)

Loading...

[intro]
chrisstrings yeah eh
brokeland, brokeland, brokeland
ye ye ye eh (don’t wanna be in brokeland no more)
ye ye ye eh, ye ye ye eh

[verse 1]
once upon a time in a brokeland, them girls just dey fall hand
e bad as e bad if you be poor man
cos dem no dey hear that one yeah
this life is freaking so hard (so hard)
but u gonna make it somehow (somehow)
and u gonna take it so far (u gonna take it so far)

[pre-chorus]
this thing wey dem call money
n0body fit call you honey
if you no get am you are just a dummy to dem girls you are acting funny
this thing wey dem call money
n0body fit call you honey
if you no get am you are just a dummy to dem girls you are acting funny

[chorus]
in this life, money must be made oh
n0body be your mate oh
go ask bill gate oh
in this life, money must be made oh
n0body be your mate oh
go ask bill gate oh
[verse 2]
if you want to know who you really are, check your pocket that is who you are
that will surely take you very far make you keep hustling, brother chase the bar
cos everyday no be holiday (holiday)
but sometimes na the rainy day (rainy day )
just dey find where the money dey (dey find where the money dey)

[pre-chorus]
this thing wey dem call money
n0body fit call you honey
if you no get am you are just a dummy to dem girls you are acting funny
this thing wey dem call money
n0body fit call you honey
if you no get am you are just a dummy to dem girls you are acting funny

[chorus]
in this life, money must be made oh
n0body be your mate oh
go ask bill gate oh
in this life, money must be made oh
n0body be your mate oh
go ask bill gate oh

[bridge]
yea, ye ye ye eh
ye ye ye eh (don’t wanna be in brokeland no more)
ye ye ye eh, ye ye ye eh
ye ye ye eh (don’t wanna be in brokeland no more)
[pre-chorus]
this thing wey dem call money
n0body fit call you honey
if you no get am you are just a dummy to dem girls you are acting funny
this thing wey dem call money
n0body fit call you honey
if you no get am you are just a dummy to dem girls you are acting funny

[chorus]
in this life, money must be made oh
n0body be your mate oh
go ask bill gate oh
in this life, money must be made oh
n0body be your mate oh
go ask bill gate oh

[outro]
rudeboy
brokeland, brokeland, brokeland

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...