letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de birthday - rubix thahumancube

Loading...

[intro]
yeah . yeah yeah yeah
un-ssuming
it’s the rubix
oh yeah

[verse 1]
i never make money but i get plans
my oga too dey look for me e dey vex man
my girl dey worry me she dey find ring
to pay for abj wedding no be buying beans
e don tey when last i bin pay rent
old man still dey kak for hin parents
house. bros ye the hustle too real
i go dey happy still

[refrain]
abegi joor make i smile, like i got no worries
i go dey happy for me
i know say one day ( one day )
e go better tomorrow
smile, make i dey feel myself
i cannot k!ll myself
and if i show the party
i go flex body eh

[hook]
abegi joor make i dance like. it’s my birthday
i go dance like. it’s my birthday
make i dance like. it’s my birthday
i go dance like. it’s my birthday
make i dance like. it’s my birthday
i go dance like. it’s my birthday
make i dance like. it’s my birthday
i go dance like. it’s my birthday

[verse 2]
once once carry weight just to feel myself
last last na the flex wey go k!ll my cells
mama don’t cry man no be waste nicca
seen how alomo has made my mans days bitter
i never pay attention when they diss me now
promise not to curse when they wish me foul
always pray for blessings over every man
life is short try smile when you get the chance

[refrain]
abegi joor make i smile, like i got no worries
i go dey happy for me
i know say one day ( one day )
e go better tomorrow
smile, make i dey feel myself
i cannot k!ll myself
and if i show the party
i go flex body eh

[hook]
abegi joor make i dance like. it’s my birthday
i go dance like. it’s my birthday
make i dance like. it’s my birthday
i go dance like. it’s my birthday
make i dance like. it’s my birthday
i go dance like. it’s my birthday
make i dance like. it’s my birthday
i go dance like. it’s my birthday

[bridge]
make you dance, like it’s your bai’day
move, like it’s your bai’day
show dem, like it’s your bai’day
dance, like it’s your bai’day
make you dance, like it’s your bai’day
move, like it’s your bai’day
show dem, like it’s your bai’day
dance, like it’s your bai’day

[hook]
abegi joor make i dance like. it’s my birthday
i go dance like. it’s my birthday
make i dance like. it’s my birthday
i go dance like. it’s my birthday
make i dance like. it’s my birthday
i go dance like. it’s my birthday
make i dance like. it’s my birthday
i go dance like. it’s my birthday

[outro]
yeah yeah yeah
un-ssuming
huh! rubix

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...