letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de everyday - royville

Loading...

chorus
love you everyday
you know say i like it when you put it on replay
omoge you know say you go call me everyday
i get something why you fit to utilise o
even though i know say you day blow my mind o

wetin wey i talk wey dey make you mad
two wrongs don’t make you right
so i call pon your mami
for your love you dey wine me
everyday you be bambi
in the back of the rover ehen
you know say e no over ehen
you too form you too holy ehen
i no send, i go love my baby
she go come, she go comе agege
we go chop wе go ride my keke
chorus
love you everyday
you know say i like it when you put it on replay
omoge you know say you go call me everyday
i get something why you fit to utilise o
even though i know say you day blow my mind o

falling back on me
everyday i pray
pray say you go see
all this na for real
all the things i give
how could you say this woah
i know i said it woah
time is revealing woah
you don’t feel nothing woah
how could you do this woah
i know i said it woah

chorus
love you everyday
you know say i like it when you put it on replay
omoge you know say you go call me everyday
i get something why you fit to utilise o
even though i know say you day blow my mind o
wetin wey i talk wey dey make you mad
two wrongs don’t make you right
so i call pon your mami
for your love you dey wine me
everyday you be bambi
in the back of the rover ehen
you know say e no over ehen
you too form you too holy ehen
i no send, i go love my baby
she go come, she go come agege
we go chop we go ride my keke

chorus
love you everyday
you know say i like it when you put it on replay
omoge you know say you go call me everyday
i get something why you fit to utilise o
even though i know say you day blow my mind o

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...