letra de courtney and aima - royal john ft boi vìbéz
(yeah yeah yeah yeah bruh
royal john n boi víbèz on this one
it’s another one what can i say alright)
ooooooh, ooooooh,ooooooh,ooooooh
hey courtney ,courtney (anoda)
girl i’m overdosing on your loving
now u got me running to u
this kind loving no dey funny ahh
girl i miss your touch got me wanting more
any guy wey try fit to cause trouble
give am double no fumble, humble
24/7 girl u dey my mind
anytime u call i go dey on time
i go dey on time
me and you
vibing on a cruise
gum u like tattoo nothing wey dem fit do
girl u fine, na u i choose
even if dem try ,dem go loose
dance for me now
my monalisa
sunflower
you dey give me ginger
whine for me now
no tire
give it to me
you’re my starlight
aima oh baby
this your love is crazy
girl you got me wanting
now i’m overthinking
hey mama, slay mama
you got me looking for your instagram
and i go find you till they kingdom come
all of my n-ggas no dey see f-ck up
would you mind to be my own shawty
i no go mind to be your own hubby
all of these n-ggas go dey stay far from you
cuz they go know say e be me and you
oh baby je ka mo
oh baby come gimme this your love
n0body fit to fill up the sp-ce wey you get for my mind
me i just dey jonze and forget the b-tches wey dey my life
i no dey tire ah
ooooooh ooooooh
letras aleatórias
- lxcon › letra de не волнуешь (do not excit) - lxcon
- 16raheem › letra de 9292 - 16raheem
- scarlet horizon › letra de waiting for down - scarlet horizon
- ngm › letra de el 5obz wel 5aba2ez | الخبز والخبائز - ngm
- moses sumney › letra de virile (live from blackalachia) - moses sumney
- vibe kor › letra de friend - vibe (kor)
- tigp › letra de na hromnice - tigp
- knuckles brimm › letra de hounds in the spot - knuckles brimm
- jay chou 周杰倫 › letra de 我落淚,情緒零碎 (weep, spirit in pieces) - jay chou (周杰倫)
- the milkman official › letra de carol baskin - the milkman official