letra de all vibes, on god - rooky
all vibes on god
all vibes , all vibes on god
all vibes on god
all vibes , all vibes on god
more drinks on us
more drinks , more loud on us
more drinks on us
more drinks , more loud on us
wetin you wan show me when i never see before
flow sweet like jollof rice , enjoyment galore
bury us for ground , dem nor know say we manure
small boy of yesterday see as e mature
come dey do sharp guy
e be like na we sky high
name one hustle when never evеn done try
baba god dey so e no fit difficult
wе go fly high , so high catapult
oya
calm down
calm down
one day one day we go run town
illest in the city so we lockdown
if you feeling this make you no frown
no frown
calm down
calm down
one one day , we go run town
illest in the city so we lockdown
if you feeling this make you no frown
no frown
all vibes on god
all vibes , all vibes on god
all vibes on god
all vibes , all vibes on god
more drinks on us
more drinks , more loud on us
more drinks on us
more drinks , more loud on us
i’m just dat lil big boy with some very big dreams
letting out steams
living life like a movie , some terrible scenes
hedonistic narcissistic , rhetorical sins
guess you can’t put new wine into old wine skins
but you can give your old records some cool new spins ..
and i pray my new records get some real good streams
music be so viral and some funny ass memes
either ways rooky gonna get his next big meal
we be dropping and popping
locking , we never stopping
writing , rhyming , still grinding
in the studio recording
never dulling , we coming
ain’t no game , no resp-wning
( 911 we have a fire emergency)
tell em me day here
dey can’t mess my confidence
push it to the limit
mi feel no resistance
giving em the new vibe
issa renaissance
tell me.. am i even making sense ?
so just calm down
calm down
one day one day we go run town
illest in the city so we lockdown
if you feeling this make you no frown
no frown
all vibes on god
all vibes , all vibes on god
all vibes on god
all vibes , all vibes on god
letras aleatórias
- aronchupa little sis nora › letra de trombone - aronchupa & little sis nora
- j dla › letra de 짝사랑 (unrequited love) - j. dla
- top dogs crew › letra de não dá - top dogs crew
- nesmith › letra de lucid - nesmith.
- iwan rheon › letra de magic seeds - iwan rheon
- sad canadian boy › letra de hello kitty glock - sad canadian boy
- orli anrow › letra de losing you - orli anrow
- am shawn lee › letra de cold tears - am & shawn lee
- undefinedspoo › letra de realfriends - undefinedspoo
- anshumaan chandra › letra de zindagi ki baahon mein - anshumaan chandra