letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de back door - richy spice

Loading...

back door lyrics
[intro:ric james, richy spice]
ayo they call me ric james
ah see you spice!
wagwan?
wagwan my g?
(tez on the mix then you know it’s a hit)
back, back, back, back door
mmmm

[verse 1:richy spice]
wetin you go do (you go do)
wey you wan talk deh go try en turn you to mumu (to mumu)
cucujumuku n0body nor go defend you even wey you don do you do (ah)
try chance, the next man stand
you talk too much, you get wan slap
better stay silent, wey you get the chance
you know say common people nor dey compromise
lately i’ve been hustling, struggling, trying find, money for pocketing
my baby keep on calling me, but honestly she be my inspiration like a sorcery
nevеr sleep on my knees (no)
that’s why i don’t fear n0body
respect еverybody, love somebody
even if you hate god say make ah love me enemy
[chorus:richy spice]
many tin don dey happen for the back door
bor bor nor try for shine through the back door
anything wey dey happen for the back
go wan day kam to light and shine through the front door

many tin don dey happen for the back door
bor bor nor try for shine through the back door
anything wey dey happen for the back
go wan day kam to light and shine through the front door

[verse 2:richy spice]
they say i’ve been a bad man (bad man)
all the g’s we role with they can never be compared
to all dem likkle boys deh na the area
respect to me brethren na the big yard
bode ose panbody every single intellectual
we forecast then blow money lek na tear gas (paw paw paw)
me neyba sef go dey watch, even inh sef wan for make am to the top class
we stay silent we do we do with no violent
keep calm this na original nor to photocopy
you steal from we you go run run tey go dong tong
we rule the streets so nor bother cross we line
me familiar we nor kam play na ya
bo you sef we kam with positive vibes na ya
bad man, we nor de hesitate na ya
settle down leh you know wetin dey happen na ya
huh!
[chorus:richy spice]
many tin don dey happen for the back door
bor bor nor try for shine through the back door
anything wey dey happen for the back
go wan day kam to light
and shine through the front door

many tin don dey happen for the back door
bor bor nor try for shine through the back door
anything wey dey happen for the back
go wan day kam to light
and shine through the front door

[verse 3:ric james]
move to the left dem gyals full of sh-t
you could smell from their breath
bally on face got me brazy from feds (uh huh)
da beef got mad yeah da bef got tense
smoke marijuana then i f-ckor some pengs (ah ya)
the pain pon me mind don dey burn up me chest
out in da block that’s riccy and friends
079 that’s the code in da ends
big man, big moves listen more talk less
eyes on da price, back it up with my chest (uh huh)
hands on my k!lly got me itchy for them (itchy for them)
buck on an opp got my nine finesse (skrrr)
this nine itchy for me (for me), big man waguan richy? (wagwan)
stack that pence, let’s make money (big bandz)
if it ain’t bandz, please don’t call me
ric james!!
[chorus:richy spice]
many tin don dey happen for the back door
bor bor nor try for shine through the back door
anything wey dey happen for the back
go wan day kam to light and shine through the front door

many tin don dey happen for the back door
bor bor nor try for shine through the back door
anything wey dey happen for the back
go wan day kam to light and shine through the front door

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...