letra de charm - rema
Loading...
[intro]
london
another banger
[verse 1]
come here, wetin dey worry you?
bring body make i rock am, yeah, yeah
i know you senior me
i get money pass your papa
wetin you want wey i no fit do for you?
why you wan dey buga wọn?
shey you be kizz daniel ni?
you better drop your body and move
[chorus]
soco, uh
surfing with this body
make we run am on a lowkey
baby you know me
e get as you go move wey i no go ‘gree
come make i drive your mhm
come make i drive this your jalopy
baby allow me
tip you off with alawi
letras aleatórias
- cyclone belgium › letra de throw the first stone - cyclone (belgium)
- ayo teo › letra de nothin new - ayo & teo
- a s fanning › letra de all time - a.s. fanning
- lil dadi › letra de escape from life - lil dadi
- ten › letra de bad thingz - ten
- trunk 25 › letra de ça sent la quiche (je pense que) - trunk-25
- banzai florist › letra de hot juice - banzai florist
- zeepy › letra de idk this language - zeepy
- syahiba saufa › letra de lilin putih - syahiba saufa
- les shirley › letra de sadgirlsclub - les shirley