letra de charm (mixed) - rema
[intro]
the dj all the djs want to be
it’s the one and only
it’s the one and only (number one)
it’s dj-dj-dj neptune
london (dj neptune)
another banger
[chorus]
come here, wetin dey worry you?
bring body make i rock am, yeah, yeah
i know you senior me
i get money pass your papa
wetin you want wey i no fit do for you?
why you wan dey buga wọn?
shey you be kizz daniel ni?
you better drop your body armor
[post-chorus]
soco, ah
sofry with this body
make we run am on a lowkey
baby, you know me
e get as you go move wey i no go ‘gree
come make i drive your mhm
come make i drive this your jalopy
baby, allow me
tip you off with alawi
[refrain]
see body, oh (see body, see body, oh)
egba mi, oh (egba mi, egba mi, oh)
e dey burst my bololo
e dey burst my bololo (e dey burst my bololo)
please help me, oh
me i don jam
letras aleatórias
- anil durmus › letra de çıkmaz sokak - anıl durmuş
- tiffany haddish › letra de not evil - tiffany haddish
- sukhwinder singh › letra de oopar khuda aasman neeche - sukhwinder singh
- creature feature › letra de gremlins everywhere - creature feature
- bishop ivy › letra de where you are - bishop ivy
- armaan malik › letra de jab tak - armaan malik
- arijit singh › letra de chahun main ya na - arijit singh
- rita ora rudimental › letra de summer love - rita ora & rudimental
- loco 로꼬 › letra de how - loco (로꼬)
- brigade loco › letra de gaztelu beltza - brigade loco