letra de you do - rehmahz
chorus[rehmahz]
i still remember when you pick me up
then you clean me up
oh yeah
see the way wey you come love me
i no fit pay back oh
see love oh
me no fit shout for this good
see wetin you do[2x]
bridge[rehmahz]
anywhere i find myself
i no dey loose myself
that mirror wey dey show myself
omoh na perfect self
verse[rehmahz]
they tellin me to make a move
make you dey lead as i dey look
show me dey way make i no loose
as you dey move me i go follow[2x]
i just need more of that
your direction is the key to my move for life
i don’t wanna waste time for the counterfeit
count my feet
i just got two for that
i’ll let you handle every throwback
my past can’t reflect any show back
oh lord
i know i don’t know much
but i know this much
your love speakes better than my vocal cords
chorus[rehmahz]
i still remember when you pick me up
then you clean me up
oh yeah
see the way wey you come love me
i no fit pay back oh
see love oh
me no fit shout for this good
see wetin you do[2x]
letras aleatórias
- kerchak › letra de peur - kerchak
- yvng outcast › letra de the man - yvng outcast
- xoureldin › letra de qareen | قرين - xoureldin
- skyler foley › letra de normalcy - skyler foley
- wilhelm stenhammar › letra de jutta kommer till folkungarna - wilhelm stenhammar
- samiir saunders › letra de breathless stranger - samiir saunders
- bobby marz › letra de biaiaich - bobby marz
- gulustan əliyeva › letra de yandır məni - gülüstan əliyeva
- karasrogucki › letra de marianna - karaś/rogucki
- ghosu › letra de 1 am - ghosu