letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de people dey - reekado banks

Loading...

[intro; reekado banks]
just give me the mic and let me speak
just let me be and let me live my life (live my life)
gi- give me the mic and let me speak my mind
just let me be and let me live my life

[chorus: reekado banks]
people dey
some of them hate, some of them yan, some of them chat sh-t
people dey
some of them fine, some of them no fine, no just like me
people dey
some of them hate, some of them yan, some of them chat sh-t
people dey
bad as e bad i go live my life, i go faaji
people dey

[verse 1: reekado banks]
shebi i get mouth i go talk
na god e give me i go use am o
shebi you get yansh make you shake
nkechi no send oya use am o
everybody wey dey talk
if you righteous oya stone am o
as say everybody go dey judge
but if pesin do well dem go bone am o
lighters up in the air
no send dem, make them care
live my life to the fullest
and i dey give them jam in the ear
and to thank god you no go gree
badman say you no believe
which kain pesin come be this
na then i know say eh
[chorus: reekado banks]
people dey
some of them hate, some of them yan, some of them chat sh-t
people dey
some of them fine, some of them no fine, no just like me
people dey
some of them hate, some of them yan, some of them chat sh-t
people dey
bad as e bad i go live my life, i go faaji
people dey

[verse 2: mr eazi]
i remember back in the day (back in the day)
wizzy boy call me for stage o (zagadat)
one man stand for the stage (stand for the stage)
he say i no go climb pon stage o
i remember back in the day (back in the day)
oap say me i stubborn
he say he no go play my song (play my song)
but baba god na im be the plug o (yeah yeah yeah)
people dey
dem go show you love for front o
dem go chook you knife for back o
people dey
dem go watch as you dey rise o
dem go pray make you fall o
people dey
me i go live my life, i go send ah n0body (zagadat)
whatever they do back to sender no worry
[chorus; reekado banks]
people dey
some of them hate, some of them yan, some of them chat sh-t
people dey
some of them fine, some of them no fine, no just like me
people dey
some of them hate, some of them yan, some of them chat sh-t
people dey
bad as e bad i go live my life, i go faaji
people dey

[verse 3: reekado banks]
i really wonder why they wan break my back o
break my back
i really wonder why they wan open my yansh oh eh eh
they forget say i still dey play my part oh oh
and when i lock my phone they still wan read my chat o

them boy wan break up me back
break up me back
see when i sleep they wan read up me chat (yoh)
them read up me chat
[?]
they go go cele o
see them go grow bie-bie
wa’nle they go go cele o
grow bie-bie
[chorus: reekado banks]
people dey
some of them hate, some of them yan, some of them chat sh-t
people dey
some of them fine, some of them no fine, no just like me
people dey
some of them hate, some of them yan, some of them chat sh-t
people dey
bad as e bad i go live my life, i go faaji
people dey

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...