letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de tele tele - rbreed

Loading...

intro
odi don don
i must worry worry dem gan
as i don be shine shine bobo
i must to worry worry dem gan
(x2)

chorus
tele tele
dem been dey take us laugh oh
but nowadays…..
we dey ball like pele
life wey sweet
shebi na money do am
from gr-ss to grace
shebi na god dey do am

you say
no be by power
now me i go chop my life like shawarma
(x2)

hook
see as the boy fresh oh
e be like today bread oh
i say poverty don cast oh
who godi done bless oh

verse 1
when i pull up in a lambo
dem dey ask say who that oh…
shey no be that boy wey
dey roast that year for ishashi

i dey do my thing jeje
i no be copy cat
because i sabi book oh
i no dey giraffe

after i give dem 1 ……….ahh
dem say make i give them again
won yari kpe dem want jirate
oya dj play am again

chorus
tele tele
dem been dey take us laugh oh
but nowadays…..
we dey ball like pele
life wey sweet
shebi na money do am
from gr-ss to grace
shebi na god dey do am

you say
no be by power
now me i dey chop my life like shawarma
(x2)

hook
see as the boy fresh oh
e be like today bread oh
i say poverty don cast oh
who godi done bless oh

verse 2:
charlie what be the matter
leave me make i waka
when i been dey call you shey you answer
shebi you no answer me

na baba god be the answer
i no fit to talk plenty grammar
but i know say you are feeling me
odo dance am if you feeling me eh…

after i give dem 1
dem say make i give them again
won yari kpe dem want jirate
oya dj play am again

tele tele
dem been dey take us laugh oh
but nowadays…..
we dey ball like pele
life wey sweet
shebi na money do am
from gr-ss to grace
shebi na god dey do am

you say
no be by power
now me i go chop my life like shawarma
(2x)

outro
uhhh everybody call me rbreed oh
na me be the don dada
everybody follow lead oh

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...