letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de no near me - ranky

Loading...

no dull me
when i nor get
men you nor near me
now i’m like a boss in my own army
girls wey dey hate now they want near me
ye ye ye

no dull me
when i nor get
men you nor near me
now i’m like a boss in my own army
girls wey dey hate now they want near me
ye ye ye

there’s money on my mind
money on my okay
money on mind okay 4x

no need to intro myself (ranky)
i swear you know the name
no de call me your friend
i dont even know your name
360 living fast life i swear
dat sh-t dey drive you insane
you a hater you a hater
wen i wake up
you join the people i dey pray for
make you carry your cross on your own
if you get problem abeg no de call my phone
cos you see me they shine you de call me your own
but the blood i dey bleed na dat blood be my own
cos na oluwa dey bless me
badman won try to fall me
no time for dulling
imma keep grinding for the money

chorus ……….

its a new type of flow
dont mistake it for the old one
n-gga asking where you been
i’ve been in the kitchen cooking lately
shawty said she want a loan
i took her to the bank and i cash out
i burst her open like she’s egg
i eat the p-ssy like she’s indomie
man so hot i’m on fire
dont come near me imma ya
big moves anaconda
imma strike you like a thunder
i come through like bang
dang dang dang dang dang dang dang dang
been in the club throwing cash i think i need some rest

chorus …………
hey gentle man don’t you tell me that you know
when me broke me i know you never near me
but you never want me to succeed you always curse
bad man see me no send you

pray for grace nor dey work against your brother man shey you hear what me say

i say make you pray for grace nor work against your brother man
shey you hear what me say

there’s money on my mind
money on my okay
money on mind okay 4x

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...