letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de sugarcane - prinye jaja

Loading...

[intro]
yeahhh
oooooh
prinye oh oh prinye (ahhhhhh)
prinye oh oh prinye (ahhhhhh)
gospel on the beat!

[verse 1]
he want my sugar – but! no get time for drama ehen
boy come closer, if you leave me i no go bother
many men dem dey, dere eye dey my corner
ol boy stop play play, i no dey for one chance

if you want me boy, you better work hard for me
i no be your barbie doll, wey you go do ting tong ting
get your act right, this is the last night seeing my break lights
boom bye bye! no be only you dey

[chorus]
sugarcane no dey finish for market o!
soldier go, soldier come! barrack remain!

oh hey hey hey hey hey hey (barrack remain!)

ohhhh….
hey…..
hey…..
hey…..
hey…..

[verse 2]
i no dey form stance o
to give my heart up, oh you must earn ’em
so free so free, think i’m easy
don’t break your heart o

you say you want me, you go ride for me
but calm down for me you no wan gree
many men dem dey, dere eye dey my corner
ol boy stop play play, i no dey for one chance

if you want me boy, you better work hard for me
i no be your barbie doll, wey you go do ting tong ting
get your act right, this is the last night seeing my break lights
boom bye bye! no be only you dey

[chorus]
sugarcane no dey finish for market o!
soldier go, soldier come! barrack remain!
sugarcane no dey finish for market o!
soldier go, soldier come! barrack remain!

[verse 3: saxophone solo]

[chorus]
sugarcane no dey finish for market o!
soldier go, soldier come! barrack remain!
sugarcane no dey finish for market o!
soldier go, soldier come! barrack remain!

oh hey hey hey hey hey hey (barrack remain!)
oh hey hey hey hey hey hey (barrack remain!)
oh hey hey hey hey hey hey (barrack remain!)
ohhhh….
hey…..
hey…..
hey…..
hey…..

[outro]
gospel on the beat!
yeahhh (mixed by zeeno foster)
ohhh…
prinye oh oh prinye

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...