letra de sweet mother - prince nico mbarga
sweet mother i no go forget you
for dey suffer we you suffer for me yeah
sweet mother i no go forget you
for dey suffer we you suffer for me yeah
when i dey crry my mother go carry me
she go say my pikin wetin you dey cry yeah yeah
stop stop! stop stop!! stop stop!!!
make you no cry again oo
when i wan sleep my mother go pet me
she go lie me well-well for bed
she go cover me cloth say make you sleep
sleep sleep my pikin oooo
when i dey hungry my mom go run up and down
she dey find me somthing we i go chop
sweet mother eeeeee..sweet mother oooo..eee
when i dey sick my mother go cry cry cry
she go say instead wey i go die make she die
she go beg god, god help me, god help me, my pikin oo
if i no sleep, my mother no go sleep
if i no chop, my mother no go chop
she no dey tire ooo
sweet mother i no go forget dey suffer wey you suffer
for me yeah yeah
sweet mother eeeeeeeeeeee
sweet mother oooo….eeeee
interlude…instrumental…
you fit get another wife
you fit get another husband
but you fit get another mother? no!
interlude…instrumental…
when i dey hungry my mom go run up and down
letras aleatórias
- vesna zmijanac › letra de sto života - vesna zmijanac
- laurent bertaud jean christophe prudhomme › letra de bad boy - laurent bertaud, jean-christophe, prudhomme
- alex wall › letra de bonnie & clyde - alex wall
- strawberry mountain › letra de cathode ray veins - strawberry mountain
- michelle branch › letra de spark - michelle branch
- benni blue › letra de the fool - benni blue
- melted bodies › letra de therapy - melted bodies
- kool keith dr octagon › letra de super hero - kool keith dr. octagon
- taomi › letra de rapnroll - taomi
- kiranohaiiro › letra de черное платье (black dress) - kiranohaiiro