letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de hustler's anthem - preshy eiz

Loading...

it’s preshy eiz baby
sireyah

gbemi trabaye oluwa
gbemi trabaye
funmi ni blessings
ti mi o le shalaye
gbemi trabaye eh….

everyday i dey pray
oluwa abeg show me the way yea
make you bless my day
no let my hustle be in vain yea

everyday i dey pray
oluwa abeg bless my day yea
na your hand i dey
baba je ki korede yea
i no wan be like my neighbor
wey hustle yet e never make am
i no wan be like papa obinna
wey hustle never make am
baba na your hand i dey eh
make you show me way eeh
na your hand i dey eh

oluwa bless me ooh
oluwa bless me ye
oluwa lift me ooh
oluwa bless me ye
make you favour me ooh ye

i dey do my best
i dey leave the rest
i dey do my best
unto you lord i leave the rest
oluwa bless my voice
as i dey sing make e no turn to noise
make you bless my voice oh
as i dey sing make e no turn to noise eeh

i don’t mean to be greedy
i don’t mean to be stingy yea
but bless my pockets
make me self bless my papa pockets yea
bless my mama pockets
baba give to the needy man
i wan help my fellow man
like a super man

oluwa bless me ooh
oluwa bless me ye
oluwa lift me ooh
oluwa bless me ye
make you favour me ooh

oluwa bless my voice ooh
as i dey sing make e no turn to noise ooh

i dey do my best ooh
unto you lord i leave the rest oh
(woooo oh ohooooo)

gbemi trabaye
gbemi trabaye
funmi ni blessings ti mi o le shalaye
gbemi trabaye eh

gbemi trabaye oluwa
gbemi trabaye
funmi ni blessings ti mi o le shalaye
gbemi trabaye eh

it’s a spiritual something yee
(spiritual)
sireyah

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...