letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de chairman - popular

Loading...

she dey call me oga
chairman oh
and she say she no dey fear man oh

anytime when i come around oh
we getting money like alinko (dangote)
all week i be balling all week
see the drinks and the money everything’s on me
no leave she say make i no leave
cause the vibe is so spiritual she say i’m holy
yeah yeah
dem no dey tell person
make you pass me the hennessy mix am with pepsi
god bless my mama wey just dey pray for me
when you see me don’t bother me
cause i don’t take pics
never settle for less
your girl dey show me breast
and when i hit the baseline i be like what’s next
i pull up in a drop top i don’t need no stress
don’t need no stress stress

she dey call me oga
chairman oh
and she say she no dey fear man oh oga
chairman oh
we getting money like alinko oga
chairman oh
and she say she no dey fear man oh oga
chairman oh we getting money like alinko oh

truth is bitter but that one no be my problem
i got them terrified i give them problem ehn
moving too fast they tell me stop there
2face with the vibe you don’t wanna go down there
yoruba girls dey tell me wagba ye ye
omo see me see wahala
when i put it deep inside her hmmm she go halla
with my cassava omoh see me see cassala
ye ye ye
this is the money i want
look at oh look at the way i stunt
i know you wan unleash the dragon
i know you don’t really wanna unleash the dragon
ye ye ye this is the money i want
look at oh look at the way i stunt
i know you wan unleash the dragon
i know you don’t wanna unleash the dragon

she dey call me oga
chairman oh
and she say she no dey fear man oh oga
chairman oh
we getting money like alinko oga
chairman oh
and she say she no dey fear man oh oga
chairman oh
we getting money like alinko oh

she dey call me oga
chairman oh
and she say she no dey fear man oh oga
chairman oh
we getting money like alinko oga
chairman oh
and she say she no dey fear man oh oga
chairman oh
we getting money like alinko oh

chairman eh
mr eh
oga eh
do something for your boys na eh
chairman eh
mr eh
do something for your boys na… eh

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...