letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de new age - pop dadii

Loading...

verse 1 :(pop dadii)
(pop dadii)
living my past life ain’t funny (uhhh uhh)
i dun wanna go back no call me (uhh ohh)
trips with loud make a man funny(man funny)
trip back to the streets dem fake loving(uhhh ehh)
we no dulling (ehhh)
new age wanting (ehhh)
new age forming (uuhhh)
new age something (uuhhhh)
living my past life ain’t funny (uhhh)
i dun wanna go back no call me (uuhhehhn)
yeah yeah (uuhhh ehhh)

chorus :
dey dunno(dey dunno)
dem wan know(dem wan know)
wetin dun sup o
dem wan know(dem wan know)
no be so(no be so)
hope yunno(uuuhhhh)
new age calling over load (oad oad)
see’
we on a low (ow ow)
ah’
wait till we blow(aahhhnnn)
oh no’
ah’
emi don know
whizzagi don know say
verse 2 : (em1r3x)
somеtimes i get lost in my feelings now
but i’
stand tall you no fit k!ll me now
i bе young king as you can see me now
i get strong feelings you no fit bring me down
i go stand gidigan(stand gidigan)
i go stand gidigan oo oo
when i start to chop all the blessings you sef go know what’s up(you go know whatsup)

hook
make you no go play me e’
see me i dey hustle on a daily e’
many people wan dey underrate me e’
but i stand up tall i be giant oo(giant oo)

verse 3:(whizzagi)
(hmmmmmmm)
they wanna know
how the boy do
we in a new age where feelings are fake
you take me up and down again
you took my past and my memories to hurt me
i’m sorry
oh my darling
everyday you tell me say you no go play me o
oh shawty i don fall for all your lies(oh na na )
hook
say something now
are you choking now
i’m sorry naw
are you joking ah
save my soul ah
but n0body been dey for me (oh eh)
na music i dey do night and day
i’m just a young boy that won’t quit(i’m just a young boy that won’t quit)

chorus :
dey dunno(dey dunno)
dem wan know(dem wan know)
wetin dun sup o
dem wan know(dem wan know)
no be so(no be so)
hope yunno
new age calling over load (oad oad)
see’
we on a low (ow ow)
ah’
wait till we blow(aahhhnnn)
oh no’
ah’
emi don know( ahn ahn)
whizzagi don know say
outro:

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...