letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de cannibal - plugn6ix

Loading...

[intro: worlasi]
watu mo nyala du
them dey chop me flesh them dey suck my blood
watu mo nyala du
watu mo nyala du
them dey chop me flesh them dey suck my blood
watu mo nyala du

[hook: worlasi]
cannibal
i swear she be cannibal
chop me teey each and everyday
i swear this babe she be cannibal
cannibal
i swear she be cannibal
chop me teey each and everyday
i swear this babe she be cannibal
[verse 1: worlasi]
breakfast lunch supper
rydee dessert can add am
she dey chew me like gum
ein body de3 if you fool p3 you go cum
and real fast she say lie down papa
me p3 i dey fit ride my dagger
all the babes wey you chop, me badder
she no dey lie see the girl give gap ah
she go
bite your neck
then your chest
come down and
chew your legs
leave the rest
for the next day
rydee sef energy no dey
moro p3 away

[hook: worlasi]
cannibal
i swear she be cannibal
chop me teey each and everyday
i swear this babe she be cannibal
cannibal
i swear she be cannibal
chop me teey each and everyday
i swear this babe she be cannibal
cannibal
i swear she be cannibal
chop me teey each and everyday
i swear this babe she be cannibal
cannibal
i swear she be cannibal
chop me teey each and everyday
i swear this babe she be cannibal
[verse 2: kirani ayat]
da! chinenni
oh lady
she dey suck me dry till the bone i
yi toushi (ou)
mariama (eh)
aii barka di sallah
nenche forget mavis, joycelyn girl
you be the baddest (boom)
she dey
chop me lunch and dinner
10 no knock sef
back she side the liver
from the onset
baby come for suya
extra pepper
take me down and use me
i no care sef
have your way make my day
time no dey tie me up (make we f-ck)
suck my toes eat me nyash
i’m all in make we knack (buei)

[hook: worlasi & kirani ayat]
cannibal
i swear she be cannibal
chop me teey each and everyday
i swear this babe she be cannibal
cannibal
i swear she be cannibal
chop me teey each and everyday
i swear this babe she be cannibal
cannibal
i swear she be cannibal
chop me teey each and everyday
i swear this babe she be cannibal
cannibal
i swear she be cannibal
chop me teey each and everyday
i swear this babe she be cannibal
[outro: worlasi]
watu mo nyala du
them dey chop me flesh them dey suck my blood
watu mo nyala du
watu mo nyala du
them dey chop me flesh them dey suck my blood
watu mo nyala du

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...