letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de reason - phyzabeck

Loading...

ayyyye blacq
ba ba ba ba by by by by by
f l o g s k i p
(blacq) blacq you know am in this vision

na man wey dey reason dey scratch bear bear
see as i dey talk i say make you dey hear
me am out here making new story
brother man forget the old story

na man wey dey reason dey scratch bear bear
scratch bear bear
omo dey scratch bear bear
me am out here making new story
new story
drop the old story

hold on baby where you going i just need a minute
and you probably heard some sh-t but ima show you different
i’m the only one you need so come and join the mission
i got you right here by my side forget them other women
they’ll probably tell you this and that but i know you won’t listen
so i know you not trippin let’s continue the kissing
i’ve been cookin up for a while i should live in the kitchen
and you know i’m focused on paper can’t forget to mention

me say abobi work
so you go dey fi see figures
me fi empty ma heart
but you no go fit feel am
them go talk about me both them good and bad
when me pass by them all call me oga

me say abobi work
so you go dey fi see figures
me fi empty ma heart
but you no go fit feel am
them go talk about me both them good and bad
when me pass by them all call me oga

na man wey dey reason dey scratch bear bear
see as i dey talk i say make you dey hear
me am out here making new story
brother man forget the old story

na man wey dey reason dey scratch bear bear
scratch bear bear
omo dey scratch bear bear
me am out here making new story
new story
drop the old story

i can tell you never had a boss
i won’t fumble your heart
i feel like randy moss
i do it so big that they call me ricky ross
i’m about to take off
i know that you wanna floss
just tell me how much it cost
we can get it poppin
it’s whatever you choose
we got h-lla options
i’ve been broke before
now i got bigger pockets
i just hopping that you rockin
cause you know i’m not stopping
ayyyye

me say abobi work
so you go dey fi see figures
me fi empty ma heart
but you no go fit feel am
them go talk about me both them good and bad
when me pass by them all call me oga

me say abobi work
so you go dey fi see figures
me fi empty ma heart
but you no go fit feel am
them go talk about me both them good and bad
when me pass by them all call me oga

na man wey dey reason dey scratch bear bear
see as i dey talk i say make you dey hear
me am out here making new story
brother man forget the old story

na man wey dey reason dey scratch bear bear
scratch bear bear
omo dey scratch bear bear
me am out here making new story
new story
drop the old story

na man wey dey reason dey scratch bear bear
scratch bear bear
omo dey scratch bear bear
me am out here making new story
new story
drop the old story

na man wey dey reason dey scratch bear bear
scratch bear bear
omo dey scratch bear bear
me am out here making new story
new story
drop the old story

notimix

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...