letra de ride for you - phyno
[verse: phyno]
finally i don make cash o
anything for your bride price o
i pray to god make we no crash o
cos our love no get spare parts o
asa ima na kwa gi bu the best part o
i no fit sleep till the the next track o
epele chuckwu zara mo you dey smart o
and ife me nu na first cl-ss o
[pre-chorus]
shey na you wey been dey hold me down when raba no dey
mman ji gi ti e play
i can’t let you go baby no way
baby e ma n kata kwa
and if no be u n ma kwete kwa
the loving na me maha amam gwata kwa
[chorus]
say i go ride for you
go high for you o
maka e marama ne eziokwu
nwa ndinma ni wey me ego my baby o
go ride for you
go high for you o
maka e marama ne eziokwu
ihe dinma ni we me ego
so gi my baby
[ verse: davido]
ndi obodo na ndi ezi nu lo mo
oye obula ga po kwa gi nyen mo
buru buru nga po kwa ru nilo o
oyen obula ga po kwa gi nyen mo
finally you go chop life o
you better live for my inside o
i no go disappoint yu no be this life
i no dey carry baka for this track o
nwa nmarama nizie oku
baby give me loving times two
she sabi cook she sabi do
i never met lover be like u
[pre-chorus]
shey na u wey been dey hold me down
when raba e no dey (raba e no dey)
mman ji gi ti e play
i no go let you go baby no way
omo jamisi for the matter
e jo gba mi gbe
o girl dis your waist no be here
oh girl
[chorus]
say i go ride for
go high for you
maka e marama ne eziokwu
nwa ndinma ni wey me ego my baby o
ride for you o
go high for you
maka e marama ne eziokwu
ihe dinma ni we me ego
so gi my baby o
[outro: davido]
ndi obodo na ndi ezi nu lo mo
oye obula ga po kwa gi nyen mo
buru buru n ga po kwa ru nilo o (e’wo!)
oyen obula ga po kwa gi nyen mo
okwa soso mu na gi ge bi oooh (bi o bi o bi o)
anytime u call i go ready oh (bi o bi o bi o)
nwa marama ye kwa m nfe ge ri o ( bi o bi o bi o)
asa m ji eme onu i go ride for you, baby oh (bi o bi o bi o)
letras aleatórias
- withermoon › letra de dregs of god - withermoon
- artilleria verde sur › letra de matador - artillería verde sur
- anika larsen zanna dont ensemble › letra de i ain't got time - anika larsen, zanna don't ensemble
- tvhleek › letra de no luv lost - tvhleek
- billy surya dilaga › letra de need somebody (acoustic version) - billy surya dilaga
- shogoon › letra de wrigleys freestyle - shogoon
- finndabin › letra de i say - finndabin
- jonatan zweite › letra de i’m down but i’m not out - jonatán zweite
- gee mak › letra de lead the way - gee mak
- bravo maine › letra de night trippin' - bravo maine